Show Posts
|
Pages: |
865
|
Forum / The Buzz Central / Re: HipHop World Awards 2010 winners |
on: 30-05-2010 06:32 PM
| Wande coal don turn 2 beyonce wey dey pack several awards 4 one nite? Wey my guy MI? Well,i just dey hapi 4 timaya ft kokoro & dagrin wey win their own category....wait oh,dem make mistake 4 best vocals award.dare voice no reach djinee own,lara george voice no reach ego own......abi dem no sabi gud voice? | | |
869
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: My first pregnancy experience |
on: 29-05-2010 11:07 PM
| Mine waz damn so easy,i neva knew i waz pregnant until d 9th mnth.i played soccer while pregnant,when i felt like giving birth,i went 2 d toilet,I pushed and pushed,it was enjoyable,i was even laughing while delivery...hahaha | | | |