Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 96
41  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES WILL U MARRY HIM ? on: 3-02-2012 07:49 PM
Quote from: Hollandear on  3-02-2012 05:50 PM
No matter how true their love might be, a woman who earns more than a man will ONE DAY surely react! Surely!!
sure thing bro..
42  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES WILL U MARRY HIM ? on: 3-02-2012 09:23 AM
Quote from: moralemike07 on  3-02-2012 09:13 AM
Men be wise and hustle.
guy na d koko b dat
43  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES WILL U MARRY HIM ? on: 3-02-2012 09:10 AM
well 4 all doz ladies dat r saying dey will its easier being said dan being done...
44  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES WILL U MARRY HIM ? on: 3-02-2012 05:54 AM
one thing i strongly bliv in is dat in dz kind of situation in naija it is almost impossible unless dey've been dating b4 she start earning more dan him, even at dat sef 1s things change lyk dz her attitude will definately begin 2 change cuz her demand will get higher wich d guy won't b able 2 afford frm dere onwards dere will b cracks in d relationship. bt if it is b4 dey start datn den it is impossible cuz d girrl will nt even giv d guy a chance 2 talk 2 her nt 2 even think of datn den marrying him.all she gon b doin is 2 luk down on d dude.
at long run d guy will b tagged a GOLD- 4KN- DIGGER.. pretty bad..
45  Forum / Relationships & Romance / Re: LADIES WILL U MARRY HIM ? on: 3-02-2012 01:12 AM
Quote from: lertipha on  3-02-2012 12:38 AM
Noo,a man must earn more than me oo..its not even about collecting from him but about him being able to be the man/head that he is suppose to be. God I use this medium to pray to You,provide more money for my husband than I can spend. If am 10time rich,let him be 20times rich.
girl God sees ur heart..nd its pure..i wish dere will b many lyk u..i pray God grant u ur heart desires..
46  Forum / Relationships & Romance / LADIES WILL U MARRY HIM ? on: 2-02-2012 11:55 PM
Ladies, let's talk about this because it affects quite a number of us. Would you advise a young successful woman to marry a man who earns far less than her? The imperative words here - far less. For instance, if your salary is N1 million a month, is it OK to marry a man who earns N75k a month? If you have a business that brings in millions of naira every month, is it OK to marry a man who doesn't have a job or a dime to his name?



We are not talking about relationships here, we are talking about marriage. Does it matter? Please share your thoughts.
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Good news? Boko-haram's spokesman arrested!!! on: 1-02-2012 10:32 PM
Quote from: kebella on  1-02-2012 10:05 PM
i no wat i saw so dont try 2 confuse me Cool Cool Cool
my sugarberry.. long longer longest tym.. how pa ?
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Good news? Boko-haram's spokesman arrested!!! on: 1-02-2012 10:30 PM
Quote from: BlackDynamite on  1-02-2012 10:12 PM
bravoooooooo to you SSS, pls. do me a favour, take that big chewing stick from him and whip his head with it  Embarrassed Embarrassed Embarrassed
lol..me sef go lyk 2 c am oo Grin Grin Grin
49  Forum / Relationships & Romance / Re: Hmmm Brotherly WARNING TO ALL YOUNG MEN!! on: 28-01-2012 10:53 PM
Quote from: truenaija2 on 28-01-2012 10:32 PM
i no even get heart again , der don break everything to pieces Grin Grin Grin so nah d head wey remain i dey use nah Grin Grin Grin
lol...ok e b lyk say me i go send my own thru dhl go giv my mama 4 village make she help kip am..den frm dere make we c wetn 4 fit happen.
50  Forum / Relationships & Romance / Re: What is/was your strategy? on: 28-01-2012 10:28 PM
Quote from: truenaija2 on 28-01-2012 10:06 PM
thank you very much , i am blushing Smiley abt d vacancy aaah e get as e b Wink Cool but tht was a very nice compliment Grin
ur welcome..bt dat e get as e b wey u talk dey make my liver dey cut oo.. Shocked Shocked Shocked
51  Forum / Relationships & Romance / Re: Hmmm Brotherly WARNING TO ALL YOUNG MEN!! on: 28-01-2012 10:26 PM
Quote from: truenaija2 on 28-01-2012 09:55 PM
even if u kneel down roll for floor, when u r done , u r free to stand up , cos we need the money ahn ahn, u want make we fade , we need money for maintainance nah, so we can b attractive for u  Grin Grin
lol.. e b lyk say i go scale thru fence run away nd neva com bak...chai na so ur hrt dey ?
52  Forum / Relationships & Romance / Re: What is/was your strategy? on: 28-01-2012 10:01 PM
Quote from: truenaija2 on 27-01-2012 05:49 PM
you r right dear poster , no b lie u talk , in life uve got to b smart, if not u go suffer , i had friends dey were older than me , but i learnt something, learn to look good for yourself , learn to b presentable , so when u look at urself in the mirror u will love urownself, second lesson, dont always ask a man for everything , just ask for important things , n let it b once in a bluemoon, instead of telling him baby please i need 20 000 naira just say baby please i need a laptop , or whateva item u need d money for, dont ever call money cos men r allergic to money, then if he says he doesnt have  enuf tell him to bring the one he has that u will look for money n balance the rest, but he might even give u the complete money at the end, dont eva nag , discuss things when he is happy and  relaxed, lastly and  most important please go and learn ur bedmatics, dat one dey like jazz na hin u go take  keep am , no other girl go fit take am from u Cheesy Cheesy, i know a lot more  but this r d basics Cool
odi kwa r very dangerous.. nne ur too much.. abeg make i ask u qst, vacancy still dey ?
53  Forum / Relationships & Romance / Re: I hate Oyibo women (Page 17) on: 25-01-2012 10:47 PM
Quote from: FlyMamacita on 25-01-2012 12:48 PM
Switheart why i go vex naaaa  Roll Eyes i dunno my worth abi wetin?  Kiss Wink
ok dats gud 2 hear..hapi nou year
54  Forum / Relationships & Romance / Re: I hate Oyibo women (Page 22) on: 25-01-2012 10:46 PM
Quote from: FlyMamacita on 25-01-2012 08:42 PM
Hey!! sweetest pie pie  Kiss longest time, Happy new year  Wink
com am nt findin dz funny again ooo ahnn ahnn..hw many sweetpie u get 4 dz site sef ?  Angry Angry Wink Wink
55  Forum / Relationships & Romance / Re: I hate Oyibo women (Page 21) on: 24-01-2012 11:14 PM
Quote from: mediaexcell on 24-01-2012 11:11 PM
ok i hate color, that includes black, white, green, etc i prefer colorless.

lol..me sef i join u.. Grin Grin Grin
56  Forum / Relationships & Romance / Re: Is she the Desperate Housewife? (Page 3) on: 24-01-2012 11:04 PM
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 11:03 PM
my naija guy Cool
abi no b so my african queen ?
57  Forum / Relationships & Romance / Re: Is she the Desperate Housewife? on: 24-01-2012 11:00 PM
wit our african culture it is totally wrong 4  a woman 2 propose 2 a man..cuz sum african menh take it 4 d woman's desperation wich i myself also agree wit.. AM AN AFRICAN MAN NAIJA GUY 4 DAT MATTER AND SO WILL I REMAIN..wyte man culture no go eva influnce me oo
58  Forum / Relationships & Romance / Re: Is she the Desperate Housewife? on: 24-01-2012 10:56 PM
Quote from: MEND on 24-01-2012 02:50 PM

I don't fink Proposing has anyfin 2 do wif wo's d head of d family. It only shows who nided eachother more... don't u fink so?

guy u too get sense... so dat if 1 day u get tired of it na 2 jst waka comot nd if she ask u y ? u go tell her say na force she force u abi ?
59  Forum / Relationships & Romance / Re: Is she the Desperate Housewife? on: 24-01-2012 10:54 PM
Quote from: MEND on 24-01-2012 12:59 PM
Me....I'm waiting for my girlfriend to propose or no Marriage, because I will never propose to her.
o boi u wicked ooo..den set her free na...
60  Forum / Relationships & Romance / Re: I hate Oyibo women (Page 20) on: 24-01-2012 10:53 PM
Quote from: truenaija2 on 24-01-2012 10:49 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin no b lie u talk , me sef don experience some here, me wey no even know wetin b racism b4, der don show me Grin Grin
lol..na 2 enjoy b dat na...hehehehe
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 96