Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 27
21  Forum / The Buzz Central / Re: MBGN Contestants 2012 In Traditional Wears (Photo Gallery) on: 3-05-2012 01:57 AM
hmm   i will  look cool if i wear those cloths 2
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF!! "My Baby Just Jumped" Nigerian Woman Gets 2013 Car On The Ellen Show on: 3-05-2012 01:52 AM
wow...........the child she is carrying is blessed
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Our Ugandan Friend Is Back Again - She Has A Job Interview [Video] on: 3-05-2012 01:45 AM
bella ...
24  Forum / Relationships & Romance / Re: heartbroken on: 3-05-2012 01:34 AM
area , we nor dey carry last  see watin u put ur self ahhhh ...well my warri sis i understand her well, e nor easy guy ,why una nor  dey see cover eye hmm una bad ,,,if she wan go make she go bec na u bring all this phyuk ...but give her some time , later way ur x don born go do the dna then if the pikin no be ur own den go beg my warri sis come back  , but if na ur own   hmmmm    ..till then..
25  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LATEST TATTOO IN TOWN on: 3-05-2012 01:19 AM
u go soon enter market
26  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF: Nigerian Boy Fool himself because of Pizza (VIDEO) on: 3-05-2012 01:17 AM
ahah
27  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Friday Edition] 27.04.2012 on: 27-04-2012 01:00 AM
dey r all gays
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Raw Video:Man Buried Alive by Syrian Army on: 27-04-2012 12:41 AM
so the god that u save acppect this ......in our GOD  eyes is bad..
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Strange! Wedding Cake More Beautiful Than Bride on: 12-04-2012 07:18 PM
the guy nor fine at all...why u dey jug the girl ...look the guy well...
30  Forum / Relationships & Romance / Re: 19 yr old wife cuts off husband's privates for refusing her sex on: 12-04-2012 07:16 PM
u see 2young to get married
31  Forum / The Buzz Central / Re: Rate This Girl, Do You Think She Is Sexier Than Mercy Johnson? on: 1-04-2012 04:43 PM
my own na the best ......both 2big
32  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Dieting is My Life, I Feel Sexy – 20-year-old Russian Girl on: 29-03-2012 11:25 PM
death body bata pass this one o
33  Forum / Relationships & Romance / Re: My Wife Starves Me Of Sex, Food - Man Tells Court on: 28-03-2012 10:41 PM
family d problem
34  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO GALLERY: Wizkid Parties With Fans And Al Shapton In USA on: 28-03-2012 10:03 PM
good   is ur time sweet more moni
35  Forum / The Buzz Central / Re: LIKE FATHER LIKE SON? Meet 2face and sons Nig. Ltd on: 28-03-2012 07:29 PM
So none of them born girl for him?  This guy na better scorer ooo, but he must born girls plenty so that the revenge go sweet wella

no be lie , dog way dey bit nor dey gree make them bit him o ,, o boy we need to see ur girls o
36  Forum / Relationships & Romance / Re: Checkout N3m Valentines Gift For This Girl (BB Porsche, Mac, Ipad) on: 11-02-2012 12:26 AM
he got alot so let him spend them..
37  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Shoots Bus Driver Over N20 Bribe, As Hoodlums Attack Hausas on: 9-02-2012 08:03 PM
nawaoooooooooo naija police men r fools
38  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve Nnaji “I Am Tired Of Spinsterhood" on: 6-02-2012 01:21 AM
ahahah   wetin she dey fine man 4 ....so people way get money still dey cry ....i think say money dey buy love be4 o lol..make she no worry her daughter go get married be4 her......
39  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking!!! Baby Born Without Arms, Legs in Bauchi on: 26-01-2012 10:17 PM
poor child why , why god
40  Forum / The Buzz Central / Re: Another Nollywood Veteran Actor,David Ihezie dies in Enugu on: 20-01-2012 08:03 PM
so sad ..rip
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 27