Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Relationships & Romance / Re: DILEMMA on: 14-04-2010 08:22 AM
Quote from: ebony_cutie on 13-04-2010 11:09 AM
Quote from: mazi on 13-04-2010 10:59 AM
so poster.....wot happened finally?....cos i dnt think they r still waiting for our advise.C una mouth!Anyway,since una wan knw wetin happen,d pikin slept wit d mum

 Grin Grin Grin
they are still waiting
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys abeg answer me on: 12-04-2010 05:54 PM
Quote from: oloye-ada on 12-04-2010 02:57 PM
na wa oooo.honeypot na honeypot?Lindachi i fit taste urs?If i hear!na dat ur small dick u wan carry taste my own
3  Forum / Relationships & Romance / DILEMMA on: 10-04-2010 11:09 PM
Armed robbers attacked a widow nd her son.The target was to kill d son nd nothn more.After so much pleadn  nd weepn from d mum 4 her only child 2 b spared,the armed robbers gave a condition.IS either the son sleeps with his mum(sex)nd be spared, or he refuses nd b killed.WHAT SHLD BE DONE?
4  Forum / Relationships & Romance / Re: WhEN IS THE RIGHTFUL AGE on: 10-04-2010 10:33 PM
Quote from: Chyno on 10-04-2010 09:49 PM
In dis part of d world, i tink d ideal age 4 female is 24yrs & above nt disregardin maturity & exposure.
and ideal age 4 a guy is wat?
5  Forum / Relationships & Romance / IS IT POSSIBLE? on: 10-04-2010 09:04 PM
A frnd of mine nd i were havn a discussion, nd he made me 2 understand dat if his girlfrnd hv sex wit another,he wil knw.IT sounded unbelievable 2 me nd i askd him how?His answer was dat as soon as he gets in2 her,he gets d answer.I wasnt satisfied wit d answer nd wanted him 2 explain more,nd all he tld me was dat is both applicable 2 both guys nd girls.He said som girls can tel wen der guys re cheatn during sex.Pls i want 2 knw.Abi measurement dey der?
6  Forum / Relationships & Romance / WhEN IS THE RIGHTFUL AGE on: 10-04-2010 07:53 PM
Pls i really want 2 knw the ripeful age for a girl nd a guy 2 get married.U want 2 knw y?I c ladies in der late thirties,tel dem abt marriage,dey wil tel u dey re stil young.Meet a guy in his late thirties nd advise him 2 get a wife,he wil tel he jus started life or is not d right time.I want 2 knw d right age 4 a guy or a girl 2 get married.
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys abeg answer me on: 10-04-2010 05:49 PM
Quote from: Priceless-jewel on 10-04-2010 05:11 PM
i can tell urs is the worst honeypotcat sm one has ever tasted.b itch See dis castrated animal.Na pple lyk u b one minute noddle
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys abeg answer me on: 10-04-2010 05:46 PM
Quote from: luvvy on 10-04-2010 01:19 PM
no anwser for this question yet, not until i try u
yeye u 4 tel me say u dey die 2 taste my own.abi ur girlfrnd own dey 4 dos wey no get concept
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Ladies/guys can you dress & undress in the presence of ur bf/gf? I mean ur bf/gf not ur fiance o on: 10-04-2010 07:56 AM
O boy,i c say u no get talk
10  Forum / Relationships & Romance / Re: Imagine ur gf telling u she sees a STRANGE man in her dream as her future husband. on: 10-04-2010 07:35 AM
wetin she dey tell u indirectly b say, e don tey wey she dey wait mk u propose
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: She almost raped me raw!... on: 9-04-2010 06:34 PM
Come,u sure say na d girl wan rape u,abi na u wan rape am?no dey lie 2 us
12  Forum / Relationships & Romance / Re: WHO IS TO BLAME? on: 9-04-2010 06:19 PM
Quote from: OB3ICE on  9-04-2010 05:29 PM
@Bazemaster, dont you ever have any reasonable thing to say?U dat hv somthn reasonable 2 say,y didnt u give a reasonable answer?
13  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys abeg answer me on: 9-04-2010 05:36 PM
Quote from: OB3ICE on  9-04-2010 05:30 PM
You're one hell of a crazy honeypotcat
if u hv nothn 2 say,u can as well keep shut.Contribution no b by force.yeye,no b only slip of d tongue na slip of the ......
14  Forum / Relationships & Romance / Guys abeg answer me on: 9-04-2010 05:28 PM
E get somthn wey i no understand,nd i go want make guys in d house helep me answer dis question.Y una say som honeypot cats sweet pass other honeypotcats?no be wetin dey 4 dat pus..y,dey 4 d other?una understand wetin i mean by honeypot cat now
15  Forum / Relationships & Romance / Guys abeg answer me on: 9-04-2010 05:28 PM
E get somthn wey i no understand,nd i go want make guys in d house helep me answer dis question.Y una say som honeypot cats sweet pass other honeypotcats?no be wetin dey 4 dat pus..y,dey 4 d other?una understand wetin i mean by honeypot cat now
16  Forum / Relationships & Romance / Re: WHO IS TO BLAME? on: 9-04-2010 04:53 PM
Quote from: HOPEA23 on  9-04-2010 11:54 AM
Haha real movie
this na tru tory oh!abi una no knw say na wetin dey act 4 movie dey happen 4 lyf?
17  Forum / Relationships & Romance / WHO IS TO BLAME? on: 9-04-2010 11:21 AM
There is dis couple dat  were married 4 close to 5yrs without an issue.The girl was blamed 4 dat.Meanwhile after som yrs,the husband confided in his wife,telln her dat he is d one who cannot father a child.The husband tld his wife dat he wld want her to start a segxwal relationship wit his frnd who is already married with 6 daughters to enable her bear a child.The man in questn accepted d proposal nd dis was also meant 2 b a secret amongst dem.THe affair started, nd she got pregnant nd had a baby boy.This continued wel nd was also kept a secret until she was pregnant 4 her 5th baby.The husband realising dat d wife was pregnant,asked her 2 abort d child or leave his house,on reasn dat dey agreed on 4 children.On d other hand d wife refused 2 abort d pregnancy,claiming dat her lover askd her 2 kip it.The husband  claims dat his wife has bin denyn him of sex since she started her relationship with her lover.Accordn 2 d wife,since she had her children,her husband seized takn care of her nd her children financially.She let anyone dat cares 2 knw dat her lover has bin takn cr of her children financially.As 4 d lover,he feels a fulfilled man cos he now has a son from his lover.NOW DER IS COMMOTION IN THE HOUSE
18  Forum / Relationships & Romance / Re: Must dey double date on: 9-04-2010 08:36 AM
Quote from: esonu on  9-04-2010 08:12 AM
poster u get mouth to talk, as u dey so u get up to 5 guys so tell me why boys wont double date when their female partners are unfaithful
na ur answer be dat?
19  Forum / Relationships & Romance / Re: Must dey double date on: 9-04-2010 08:32 AM
Quote from: vantheo on  9-04-2010 08:14 AM
Am sick and tired of this same old topics. Am outta here
wit all pleasure!
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Must dey double date on: 9-04-2010 07:42 AM
Quote from: ade_su_wa on  9-04-2010 06:55 AM
no...but d ladies can
d ladies can,is it can stay without double dating?
Pages:
[1] 2