Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / Politics / Re: Dora Akunyili Quits Jonathan Cabinet To Join Politics on: 15-12-2010 04:05 PM
Quote from: waco on 15-12-2010 03:18 PM
She has just taken a step that will bring her down!
who advised u DORA to do this?
what a wrong step!

U self way u dey talk, do u know if the step she is talking is right?
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former First lady Rendered Homeless America on: 14-12-2010 06:52 PM
So u @poster, watin come bring d matter of reading e-mail and paing u now? I DEY ASK U ANSWER. Na waooo 4 nigarians self commom scence they no get, if they no get commo sence, which one they go come get? We re talking about someone surffering here, u are talking about money. Na ur type way even if they chose u as president or if na ur wife now be that women, u no go even care, b cos na money u care about.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Kill Soccer Fan At Viewing Center on: 14-12-2010 06:37 PM
Quote from: donuche on 14-12-2010 06:21 PM
amen

Na waooo, na only amen u sabi talk. If u no get any better thing, abeg go sleep, Wat? ehhhh, since na amen, amen, amen u just ady answer. Pls say something serious. Any way, R.I.P. Huh? Sad
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Marry Me Now, Or I’ll Kill Myself, Lady Lover Threatens Gyan on: 2-12-2010 01:58 PM
Quote from: bittersweet on  1-12-2010 02:20 PM
Quote from: blessedme on  1-12-2010 02:16 PM
Quote from: bittersweet on  1-12-2010 02:12 PM
See madness!
in high places


Big time!
This one na real madness ooooooooo i tell u my dear. Now aday, na girls dey force boy make e marry them? Or na boys surppose force them. Me i no no which one self Undecided Undecided Undecided Huh? Huh? Shocked
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ECOWAS court orders Nigeria to provide free, compulsory education on: 1-12-2010 03:54 PM
Quote from: Alex11 on  1-12-2010 02:46 PM
The Ghana must go bags that the members of house of assembly are sharing will be enough to start that. Grin Grin Grin

abi ooooooooooo my brother, na true u talk self. See if this thing works out well, hmmmmmmm, dat day i go no say Nigerians sabi keep their pormise/ words.
6  Forum / Politics / Re: President Jonathan Offered Us $50,000 Bribe, But We Returned It - Pastor Tunde B on: 29-11-2010 02:00 PM
Na wa ooooo 4 Nigerians self. So Jonathan self sabi bribe hmmmmmmmmmm, i no no oooooooooo. Wonders shall nerver end 4 ninja ooooooooooooooo. A beg any bribing news dey again make i know. e bi like say i go call am make him come bribe person for me.
7  Forum / Politics / Re: Consensus candidate: OBJ mocks Atiku: says "I dey Laugh ooh" on: 26-11-2010 01:55 PM
Hehehehehehe...... Grin ;Duhuhuhuhuh......... Grin ;Dooooooo.......... ahahahah............. Grin ;Dme too i dey laugh oooooooooooo............... This is helarious, i no fit stop the laugh, abeg sop am for me now................... Grin Grin See who one go 4 election, make go na cockroach go vote for ram. After all the non-sence him and obj don make all the naija go through. Make i see the preson way go vote 4 ram, the person go tell me why?
8  Forum / Religion / Re: Witch-Craft, Deamons, Evil Spirit Or Medical Case? ( Jamaican Boy Issue) on: 23-11-2010 02:00 PM
and i will naver belive in Evil sprite too
Evil or not Evil sprite whith the Name of JESUE he will be well in the name of JESUS amen


Hehehehe !!!!!!!!!!!!. Na pastor be this one oooooooooooo, make no body try mess up with am ooooooooooooo. My brother i dey fill u na, carry go................. No thing do u !!!!!!!!! na naija we day
9  Forum / The Buzz Central / Re: Mike Ezuronye White Wedding Pictures on: 16-11-2010 02:01 PM
i am so happy for my brother mike that he has got married  to the one of beautiful woman that is , his real heart.
happy marriage big bros.


u say ur brother. E com day lyk say na ur real brother ( the same mum and Dad). Naila people make una take am easy. Any way i am happi 4 u mike
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why are Black People Always Late! on: 10-11-2010 03:52 PM
Some people dey do am, becos they see say people day come late dat's y. Am i think d thing is in our blood (African time). Abeg make we try stop am Shocked Shocked Shocked Huh? Huh?
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Obasanjo attacked in Lagos Airport on: 9-11-2010 02:40 PM
Hehe...hehe......hehe, na correct pastor be dis oooooooooo, so te e narrate story from d bible. hmm...... i dey greet ooooooooo.....
12  Forum / Relationships & Romance / Re: DOESNT KNOW HOW TO COOK!!! on: 8-11-2010 06:53 PM
Abeg make wahala no burst, just tell her that u want to pay a visit to her parent, hmmm, when you get there, quietly tell her parent that u brought her for some training and allow her to do the rest talk.   



Abeg ooooooooooooo, no try am oooooooooo, what if the parent com say make u take her back now........ watin u go talk now.....(casala go boast there oooooooooooo)
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police investigates 17-yr-old girl’s ‘suicide’ on: 8-11-2010 01:56 PM
WOW, toooooooooooooo bad. May her soul rest in peace Shocked Shocked Shocked Sad Sad Sad
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boy, 5, hangs self in Ekiti on: 4-11-2010 03:57 PM
May his soul rest in Peace
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Why Paul the Octopus died on: 3-11-2010 06:08 PM
All dis non sence information, na where una dey go get tan from, dis one say hi "die dey laugh", anoda one say na laughing medicine. Come my ninja people, na which one we go listen to. Why una just dey feed us with different idaes now........... Make una go listen to news or search 4 d information well, well, b4 una come dey talk nonsence 4 here, abeg ooooooooooo. make una no kill people with nonsence information here oooooooooooooo......... ABEG ooooooooo, na beg i dey beg ooooooooooooooooooo
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 10-year-old gives birth in Spain on: 3-11-2010 05:55 PM
so the news don reach naijapals...i was shocked when i watched it on tv...and the father of the baby is 13 years old.wow i fear but i no run.

Why u no run now......... Make i konw say u fear well, well (Arab non-sence, NO OFFENCE). Well i no no watin dey shark d girl way e go go do dat kind non sence. E don turn 2 mama bornboy. Two mama 4 one house......... Grin Grin Grin......... Make i see how e go dey na.............. Any way she has useless her life. May god help hrer. Shocked Shocked Sad Sad Smiley Smiley
17  Forum / Family / Re: Strike’ll cost us marriage on: 3-11-2010 02:02 PM
na marriage day sharke them so ooooooooo. i no ha see............ ooooooooooooo :'(
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Na wa ooooooooooooo on: 2-11-2010 02:58 PM
May good help us 4 dis ninja ooooooooooooooooooooooo (gorvenment/presendent, abeg make una help 2 ooooooooooooo
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soldiers foil couple’s attempt to sell baby on: 2-11-2010 02:55 PM
Gorvenment/ presedent, abeg make u na try do some thing 4 dis ninja b 4 person try kil him self ooooooo. Any way some part is the parents fault, but some is not, bcos i think they have no money or they are poor/lacking, dat's why they had 2 do dat non-sence. MAY GOD HELP ALL OF US IN DIS NINJA OOOOOOOOOOOOO. Shocked Shocked Shocked Shocked Undecided Undecided Undecided
20  Forum / The Buzz Central / Re: John Dumelo Arrested In Nigeria on: 1-11-2010 06:58 PM
Watin con sin me con sin d matta now? @Poster why u com post tan now. Dat one na their buswax, abe no bi soooooooooo any thing wa them lyk, make them do, my hnd no day their. Undecided Undecided Undecided
Pages:
[1] 2