Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 7 Year Old Nigerian Girl In Secondary School. on: 1-11-2010 06:50 PM
Wow!!!!!!!! dis girl is really lucky oooooooo. Well may GOD help her 4 her parent's, nd d nation also Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
22  Forum / Relationships & Romance / Re: SHORT MEN!! on: 1-11-2010 03:56 PM
its a thing of choice. Bu,,, dere is disadvantage in marryng a short person.
1... They easily get angry nd hardly forgive (But more caring)
2... They will bear short children (Bu,,, better if mix. Short + Tell = tell/average children)


ShuOoo.. .. .. E bi like you know them wella 

En know dem well, well, becos him short. e get one proverb wa say short people da know their fellow mate, which him self short. So him go know all d characterristic of the shortness (NO OFFENCE)>
23  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Italian seaside town planning miniskirt ban on: 29-10-2010 05:53 PM
u way dey talk, i be lyk say we go give u name too.......oooooooooo...... Dat one na 4 only Lagos, we day talk abt d whole Ninja. U self go sleep, i see say sleep day catch u abeg go, no body go disturb u. (Preacher, preach 4 me well..... well....oooooooo...... Grin Grin Grin
24  Forum / Relationships & Romance / Re: What is the best gift? on: 4-10-2010 05:45 PM
A kiss
Pages:
1 [2]