hey my god this man don die so na old men con even dey ask for hand in married.even all this old men self na because of him money na make una they say una won marrie am.4.1.9 no da again now na weird mc.see that mumu da look for number in the name of engineer ole thief
nigeria is even more better than the white people.the white people take it as a nomal thing.white people who is asking their father and mother if they are crazing.u we see a little boy asking his father are u mad?the father we say no or yes.is that not modern insult?
@meczytinber young man you'r senseless comment is making no sense here pls if u don't anything to say pls live the forum and allow reasonable people to talk.thank u
them don still use opptunity take tif this money from dos people after the poor people don suffer make that money na holy god know the risk wen dem take make d money den won useless people go say na dem be gvm dem go con siz d money. them no go die well make them return that money.bcs them say them be gvm them no fit give their citizen job then after the poor people don suffer make the money them won still use lie take tif am u see why nigeria no go fit progress ,idiot people tif gvmt ask me wati dem won use the money take do na?
pls u people should stop saying that is the forte of gvm even if nigeria have the evry thing in this word they we stil be going out of their country becouse of their greedyness i know my people,
sorry man who no go no know he think say den da plough money 4 d america when people wa da d america da carrie their bag da go back to nigeria 1by1.see as d idiot don take go disgrace nigeria again.face ur cross no bi me kill u na u no wader u go rest in peace or peaceses.
y we nigerias no da won like true?the truth is alws bitter anyway but this post here is real.wati con me pass na that mumu wa say he da see brighter fure da come naija very soon.since howmening years?