If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u never jam...
i never jam watin? hail
If i catch myself crying for a guy hmmmm!!!! i will koboko my self. After all u guys are nt that important. No man can break my hrt
u sabi wetin dey. is either u are still a kid or u be mama mmadu wey guys no dey look ur side again.
who u be wey talk say guy no fit break ya heart? kool down there u!
oya make we try? give me ur number!
My dear i am unseen ANGEL
IF U SEE ME U Go
; BOW
@waco u no fit do any thing
Instead of u to break my hrt ,it will be the other way round