Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / eazy on: 1-09-2011 10:28 PM
very simple.becos dey tell dem wat dey wat to hear and wat wat dey wat to know...
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Boy and His Malaysian Girlfriend Arrested For Faking Their Kidnap on: 28-07-2011 12:26 AM
he should run to naija embassy in KL he should be safe there for now..
3  Forum / Relationships & Romance / Re: DO YOU KNOW? on: 11-05-2011 03:59 AM
stop talkin bullshit,it a fat lie.have been there and there nutin of such!!!
4  Forum / Politics / Re: Arsenal Prepare Surprise Move for £15m Rated Chelsea Midfielder on: 6-05-2011 04:46 PM
stop platin rubblish,gosh dis is disgustin
5  Forum / The Buzz Central / Re: Empress Njamah Finally Speaks On Timaya: He Is Obsessed With Me. on: 30-08-2010 07:11 AM
@lisky u say wetin be ur problem way u no wan live timaya alone, poverty na dey do u like dis so u better go luk 4 something way go fetch u money cus u no fit take care of her for the first place so go lookm for ur class follow.
@kaluidima u way deserve sweet thing why u no go friend her make u see the beast in her, guy leave gosip u no be woman person way wear shoe na no where he dey pain am so phyuk off.................... and never to talk on dis matter or ealse i go send bull dogs for u
@vitool as for to start u no even fine reach timaya leg talk less of him face to shut the phyuk up and go tell the whole world how u and obasenjo go beauty contest way him win u so as u can see person way people say an him hug pass self bit u for beauty so i suggest say u go do plastic surgery for ur face
timaya don blow............................. ahahahahahaha bad belle trow for him no send ona
Pages: