I nwu nwoke ukwu,I kara aka,nwoke ukwu n'ala Aba,I na-eme anyi ihe ochi mgbe obula anya huru gi na ife yana n'oyoyo,Jee nke oma,Anyi agaghi ebu ogu gaa na be chukwu
only 7 students unleashed all this mayhem? Hmmm!! On a lighter note, I think the screen of that road safety vehicle may have already been smashed before
Last time na this same india,tiger escape&injured some people,now na elephant,this carelessness abi madness should stopoooo,india authority should take note.
so una no wan make this ooni enjoy his throne,una wan give am scandal,the Ooni has to watch his back because the throne is not without enemies waiting to take it by force.
o boy you get heart,come de operate in military uniform,after you answer the police case,army will take over,see double wahala,I don dey pity you cos I no the outcome.