Show Posts
Pages:
1 ... 8 9 10 [11] 12
201  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ghana Popular Pastor Caught Pant Down With A Married Church Member On Her Matrimonial Bed on: 26-05-2016 11:59 AM
Yawa don gas o oga pastor, na which face you go come take go back to church on sunday. Na holy ghost expose am
202  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos Of The Fulani Herdsmen Who Masterminded And Executed The Enugu Massacre on: 25-05-2016 11:11 PM
Poster se 5 suspects but the pictures wey dey here na 8 pictures with different faces with different outfits me I no trust naija police at all
203  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Locked Up In NAF Base In Port Harcourt For Bashing Air Force Wife's Car (Photos) on: 25-05-2016 12:42 AM
Any  stupid Monkey wey don dey for high position in Nigeria don turn their self to God. Na watin make I no dey pity anyone of them when I read say them die for accident Bastard Animals in human flesh
204  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! RRS Arrest A Phone Dealer And 10 Others For Stealing Phones Worth N2.5 Million on: 23-05-2016 07:58 AM
Water don pass garri be that o aboki
205  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUSTED! RRS Arrest A Phone Dealer And 10 Others For Stealing Phones Worth N2.5 Million on: 23-05-2016 07:58 AM
Water don pass garri be that o aboki
206  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I Married Kanu Nwankwo When I Was Only 18 Years Old - Amara Nwankwo-Kanu on: 22-05-2016 08:03 AM
Poster na super story you dey write why the story long like dis
207  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Why I Married Kanu Nwankwo When I Was Only 18 Years Old - Amara Nwankwo-Kanu on: 22-05-2016 08:02 AM
Poster na super story you dey write why the story long like dis
208  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Lawmaker Accidentally Shoots Himself, Flown To Dubai (Photo) on: 14-05-2016 10:52 AM
Good
209  Forum / Law and Crime / Re: Saraki And Ekweremadu In Fresh Trouble As AGF Declares Senate Election Null And Void on: 14-05-2016 09:30 AM
Make these ppl forget abt the stupid and nonsense  Section and Code wey no de work for naija court . Those Section and Code in naija  was made to favor rich/influential and to intimidate and suffer the poor. Na dem dem bunch of criminals  den go settle am
210  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Underaged Boy Arrested In Adamawa For Driving This Overloaded, Rickety Vehicle (Photos) on: 14-05-2016 07:38 AM
Na bcus the guy no give them bribe na wetin make dem arrest am no be se naija police care for human life like dat
211  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Only In Naija!! Police Arrest And Detain 4 Men For Eating Late,Demands N15,000 Bail Fee on: 13-05-2016 07:21 AM
That is why no body Pity those animals when armed robber kill them
212  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: Touching Story Of Man Who Died 'Cause He Was A Nobody' At National Hospital Abuja on: 8-05-2016 10:09 PM
Is Government fault
213  Forum / Family / Re: WOW! Inlaws Send Widow Packing Out Of Husbands House Because Of This Silly Excuse on: 7-05-2016 07:41 PM
Only in Africa
214  Forum / The Buzz Central / Re: LMAO! Ladie Bakare Gets Dragged For Bragging About Her $1000 Nails On Instagram on: 7-05-2016 06:27 PM
Make she tell the nail shop wey she do nails we go find out
215  Forum / The Buzz Central / Re: Omawumi Blasts Interviewer For Asking Her If She Smokes & She Storms Out Of Interview on: 6-05-2016 02:02 AM
Na wa o. But  for western world then they ask actors  and actresses questions weh bad pass this one then never get up and walk away. She forget se any name or famous weh she get today without social media she go be nothing. Then go still ask her questions weh worst pass that for future
216  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former Lagos State Commissioner For Youths & Sports, Ademola Adeniji-Adele Dies At 60 on: 5-05-2016 12:46 PM
Dis world na VANITY upon  VANITY  person weh rich go die person weh no get anything go die and both appear before their maker.Make we take am easy o
217  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Former Lagos State Commissioner For Youths & Sports, Ademola Adeniji-Adele Dies At 60 on: 5-05-2016 12:45 PM
Dis world na VANITY upon  VANITY  person weh rich go die person weh no get anything go die and both appear before their maker.Make we take am easy o
218  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mother Cries Out After Her 2 Year Old Baby Drowned in Well a Day After Dad took Custody on: 24-04-2016 01:50 AM
Na wa o
219  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Church Members Flee After The "Devil" Allegedly Appeared on: 22-04-2016 12:36 PM
Na wa o
220  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex Military President General Ibrahim Babangida is Seriously ill on: 18-04-2016 02:26 PM
What Shall It Profit A man To Gain The Whole World
Pages:
1 ... 8 9 10 [11] 12