Show Posts
Pages:
1 ... 1449 1450 1451 [1452] 1453 1454
29021  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerians Help me ooooooooo on: 25-05-2010 02:24 PM
marry am,,,, u nid to survive dia
29022  Forum / Relationships & Romance / Re: House rent. on: 21-05-2010 04:30 PM
Passing. me i be landlord
29023  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fun In Naijapals.com on: 21-05-2010 04:27 PM
some are here to insult ppl higher and bigger than them in all ramifications.... ppl like esonu..lol
29024  Forum / Relationships & Romance / Re: Why men dont wear pants .... on: 21-05-2010 04:16 PM
the answer na..... so that dia prick no go bend... if na lie check dose ppl wey dia prick/dick bend ... na wearing of pant na im cause am... dey prefer boxers to pant cos its free for them.. na aged men wey dia dick  don fall na dem dey wear pant... QED
29025  Forum / Relationships & Romance / Re: FOR THE CREATOR OF THIS SITE on: 21-05-2010 11:10 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 04:32 PM
Quote from: sophiebaby on 20-05-2010 11:53 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:41 AM
Quote from: sophiebaby on 20-05-2010 11:36 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:32 AM
is that all? DE CREATOR OF THIS SITE STILL WARN ALL THESE NEWBIES WEY DEY POST IRRELEVANT TOPICS!! peace out
addicted to reading irrelevant topics and commenting on it also.... clap 4 urself....respect is reciprocal.... (note)THIS Life is like a PENDULUM.
na me u dey talk to? so u no get respect for people wey first u enter this site?take ur time oooo else i go treat ur f**k up 4 this forum
[/quote

see ur mouth.... like respect for who first enter site... ur been addicted is bcos of ur posts and becos u no get work to do.... u dey jobless.... CMM... Np is for fun and not for insults ok... take note
hahahaha u said jobless? go through my profile before pouring all those trash frm  stinking mouth of urs

i don seee ur profile tey tey naaa... na IMSU u go, but u put ISU,,, so go ur profile go edit am well, u still be student, 2nd yr i guess, maybe u dey do ur I.T. to grad 2012... small boy, taught, big up man. u no get habbit na im make u dey do like rabbit. MM,IM
29026  Forum / Relationships & Romance / Re: TO THE LADIES on: 20-05-2010 01:13 PM
passing
29027  Forum / Relationships & Romance / Why Do Young Girls Prefer Old Men on: 20-05-2010 12:33 PM
sometimes i wonda why a young girl would prefer to go out with an old man that is old enough to be  dia father.  why do they prefer them to young fresh boy. Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
29028  Forum / Relationships & Romance / Re: Will you prefer a hard man to a gentle one? on: 20-05-2010 12:26 PM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:53 AM
Quote from: qunodinga on 20-05-2010 11:36 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:34 AM
no comment

Women beater............... Huh? Huh? Huh?
i dey enjoy beating ladies jare

c ur mouth
29029  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do ladies carry big bags everywhere/ on: 20-05-2010 12:23 PM
yes we agree say the bags big. @poster u u no dey carry bag... abi na jehovah witness own u dey carry?.. but some na dia make up and othere things dey inside... some na d things dem dey sell na im dey put inside.. me na my LAPPIE and my PONDS POWDER na im dey dey inside
29030  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do girls leave their pants in their man's house? on: 20-05-2010 12:15 PM
ESONU..... Na experienceeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee?Huh?Huh?Huh?Huh??
29031  Forum / Relationships & Romance / Re: Man Slept with a goat! on: 20-05-2010 12:12 PM
NA SO U THINK AM? CONJI DON HOLD THE GUY SOTAYYYYYYYYYYYYYYYYY NA GOT COME BE EN LAST OPTION
29032  Forum / Relationships & Romance / Re: FOR THE CREATOR OF THIS SITE on: 20-05-2010 11:53 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:41 AM
Quote from: sophiebaby on 20-05-2010 11:36 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:32 AM
is that all? DE CREATOR OF THIS SITE STILL WARN ALL THESE NEWBIES WEY DEY POST IRRELEVANT TOPICS!! peace out
addicted to reading irrelevant topics and commenting on it also.... clap 4 urself....respect is reciprocal.... (note)THIS Life is like a PENDULUM.
na me u dey talk to? so u no get respect for people wey first u enter this site?take ur time oooo else i go treat ur f**k up 4 this forum

see ur mouth.... like respect for who first enter site... ur been addicted is bcos of ur posts and becos u no get work to do.... u dey jobless.... CMM... Np is for fun and not for insults ok... take note
29033  Forum / Relationships & Romance / Re: FOR THE CREATOR OF THIS SITE on: 20-05-2010 11:36 AM
Quote from: esonu on 20-05-2010 11:32 AM
is that all? DE CREATOR OF THIS SITE STILL WARN ALL THESE NEWBIES WEY DEY POST IRRELEVANT TOPICS!! peace out
addicted to reading irrelevant topics and commenting on it also.... clap 4 urself....respect is reciprocal.... (note)THIS Life is like a PENDULUM.
29034  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do we continue having babies out of wedlock? on: 20-05-2010 11:33 AM
Quote from: juliefair_ on 18-05-2010 03:27 PM
I think is because some their parents did not approve them getting married, they will now run away and start having babes, while some if mistakenly the lady got pregnant, instead of aborting it,they will decide to keep it before u know it, they don start having babes.

it is better to keep the baby and bear the pains than to abort.... its murder
29035  Forum / Relationships & Romance / FOR THE CREATOR OF THIS SITE on: 20-05-2010 11:07 AM
For the fact that some one is a NEWBIE on this site does not warrant ADDICTED people to start pouring insults on people. i came to realise that this site is meant for insults. Naijapals is not the only site in the world, there are so many other sites of which people pick interest in. not here that one cant even chat with a friend. people come here to say whatever their smelling mouth has to say for the day. i only ask the creator of this site to warn dia addicted pals.

29036  Forum / Relationships & Romance / Re: stretch marks on: 20-05-2010 10:26 AM
Quote from: HOPEA23 on 13-05-2010 06:29 PM
Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

e be like say u get stretch mark for ur nyash... u just want know weda some guys go still like u becos of am.. chai sorry eyaaa... too much fat.. go do exercise
29037  Forum / Relationships & Romance / Re: VOTE: MR NAIJAPALS 2010 on: 19-05-2010 04:19 PM
Quote from: Mr-World on 14-05-2010 06:34 PM
IF THE PERSON YOU WANT IS NOT IN THE LIST, YOU CAN INCLUDE WRITE THE PERSON`S NAME AND WHY YOU CHOOSE/LIKE HIM.

IT WILL RUN FOR ONLY 18 DAYS THAT WILL BE 31st OF THIS MONTH.

joblessness na im dey worry una
29038  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The bride tells her husband. First experience dey sweet OOO on: 19-05-2010 03:32 PM
Quote from: emmymth on 19-05-2010 02:38 PM
wat's dis again?I don see am tire.Ok,it's for da newbies shebi?No qualms

c u wey don dey addicted....
29039  Forum / Relationships & Romance / Re: NP..guys on: 19-05-2010 02:55 PM
Quote from: HOPEA23 on  4-05-2010 07:43 PM
let us stop pretending, i knew few of us feel something for one of these  guys i listed or the one i didn't named..so gurls,tell np the one,you would have love to date and why>..... Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes i would have love to go on a date with  him because........................................!
                                     OR
if the one you feel for his name is not among on the list,,you can add his name and tell us why??/// Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue.

u dey find boyfriend?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???/
29040  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FIRST EXPERIENCE DEY SWEET OOOO on: 19-05-2010 02:51 PM
Quote from: onchedu on 19-05-2010 11:53 AM
Now Ur posting stuff in the wrong room. Take this to the Fun Hub okay?


MUB
Pages:
1 ... 1449 1450 1451 [1452] 1453 1454