Show Posts
|
Pages: |
49
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sex Orgy In Lagos School |
on: 27-05-2010 12:21 PM
| hahahahahahahaha, old story na today? secondary school don mature well well naaa something we dey happen for primary school na him una dey do chai as e happen for secondary? see make i tell una, e don happen for one primary school for my side soo teee, 12 yrs old girl get pregrant but they later comot the pikin sha cuz she no fit ...... u no what i mean | | |
60
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan orders police boss to restore Ribadu’s rank as AIG |
on: 12-05-2010 09:21 AM
| if given ribadu the inec chairman will make 2011 election free and fair fine. but if president goodluck jonathan is doing this just to ring election in nigeria, bad name for both of them. but for me if i may allow to advice goodluck jonathan, i will say he should apoint him (ribadu) and then leave him to do a free and fair election in 2011 without telling him i want this man to win a governor in this state or i want this man to win senate in this zone i'm sure the man will try | | | |