Quote from: itmomoh on 7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef. well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.