Benue, Kano, Lagos and Akwa Ibon,na wa ooo, so those are the killer state in naija ---- una don try ooo
guy, the states wey u mention no make sense....i hope say ur abuna no go move in a wild manner wen u see gurls frm the states wey u don mention....no b the states b killerz, na the people !