Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A sign of the times. See names of Churches in our country!!!! on: 31-08-2010 07:44 AM
Okay o,if u con see my own nko,'O YATO FOO EVANGELISTIC MINISTRY',God dey.
22  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’m alive, says Obasanjo…debunks death rumour on: 11-08-2010 03:39 PM
Baba o,respect to you sir,just keep it coz dat thing is still working.
23  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare New Fleet Of Cars on: 7-08-2010 07:04 AM
Quote from: 021075 on  7-08-2010 05:14 AM
meanwhile people wey make dem fit buy all these expensive cars,most of them still dey jump inside public transport and them dey show off cars.if na so music dey sell reach,the whole nigeria go dey sing maa.abeg,abeg abeg abeg, there's more to it than meets the eye.ds guy's are not just ordinary
of course,dier is more 2 it dan meets d eye,u no hear am ni,wen our mates dey bubble we dey dey hussle 2make sure say our music go escape us frm troubles...frm 1copetitn 2 anoda,our mama use 2 to tell us nt 2boda,coz we day play we dey sing we dey dance 4d same showz eh at d same time...no b 2day o,dey've paid dia dues,guys,enjoy.
24  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare New Fleet Of Cars on: 7-08-2010 06:54 AM
Guys u are d bomb,naija's finest,it's nw payin off coz no b today.u are duin finnnnnneeeeeeest
25  Forum / The Buzz Central / Re: Ini Edo's Lesbianism Scandal.....Husband Threatens To Kill... on: 5-08-2010 03:51 PM
Mr journalist,y u com dey cal on me,d general public,d church nd nuj?u don 4get say u no cal us wen u dey peep dey write ur stuff.make una go setle ur score wit him.i'm out.
26  Forum / The Buzz Central / Re: P-Square's Peter acquires gun shooting skills on: 22-07-2010 09:08 PM
He's doing fine
27  Forum / Politics / Re: HOW WILL YOU RATE YOUR STATE GOVERNOR? on: 11-07-2010 07:33 AM
Quote from: Mr-World on  6-07-2010 08:44 PM
My Governor. Peter Obi was arrested yesterday where he stole 100 naira recharge card
dis guy wetin peter obi do u wey make u 2 dey beef am like dis?
28  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: why does Former President Obasanjo Sleeps during events? on: 7-07-2010 09:18 PM
Baba o,dis ppl wan kil me wit lafta make una wake up.
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: why does Former President Obasanjo Sleeps during events? on: 7-07-2010 08:32 AM
Dis ppl,una wan kil me wif lafta ni,liv d baba alone u no say age don dey pass no longer as wen he was in d military.baba continue jare afterall no be sleep na nap.
30  Forum / Politics / Re: HOW WILL YOU RATE YOUR STATE GOVERNOR? on: 27-06-2010 06:50 PM
I don laf tire.
31  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police arrest pastor with pistol on: 15-05-2010 12:40 PM
mr ajanni,ajanni ogun onimonle lapo,hey i'm eulogising u,only u against dis guyz.u don try no vex again.1luv.
32  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: which university is the best in nigeria on: 8-05-2010 03:10 AM
Quote from: Mimiee on  7-05-2010 09:53 AM
University of ilorin is d best in all raminification.
girl,u wan vex me be dat o.i no go vex sha coz its audible 2d deaf in ur comment dat u belong 2 anoda world entirely.nothin do u sha.
33  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: which university is the best in nigeria on: 8-05-2010 02:57 AM
aint no ladokites in d house?respect 2 o.a.u.lautech catchin up so fast frm d bst state uni. to 1 of d top 100african unis.so proud to b a ladokite especialy d laustress aspect.        its me...ladokites representin,kipin it real.
34  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Yar'adua is DEAD on: 6-05-2010 07:33 PM
One of d best nigerian leaders in my opinion.he wud hv done a lot more if nt for d challenges.however,nigerian wil nt 4get in a hurry his respect 4d rule of law nd peace drive in d niger-delta.R.I.P Mr prexy.
Pages:
1 [2]