you dat egbere abi na ogbanje you be sef , na me you wan wash that your dirty mouth on? na you knows the good muslim from bad one?you must be mad so , you dat evil daughter of devil anjanni i nor get time for uncirmcised mallam like u jare.........
i cant believe wat im seein!may God deliver u people.am a xtian,it doesnt mean dat every muslim is a member of boko haram.der are sum gud muslim unlike ajanni ;Dwat am saying is remember dat tommorow is pregnant,let us nt judge the man or his wife,God knows best for only him is de giver of children
ABEG DIS CHINKO DER WAHALA TOO MUCH,DEM DEY BEHAVE LIKE ANIMALS JOR,DE GUY WAS NT PLANNING TO KILL HER,ITS JUST OUT OF ANGER,IMAGINE KICKING HIS GROIN??NAWA OHH
SORRY TO SAY DIS BT NIGERIA IS A LAWLESS COUNTRY.PEOPLE DIE LIKE CHICKENS FOR SWEET NUFFING,WEN DE GORVERMENT IS NT GIVING OUT GUD JOBS HOW DO THEY EXPECT PEOPLE TO SURVIVE/?
poster u no jux get job!ur even lieng dat is nt BRT bt an underground train mumu!na her fault say God bless her?? :(instead of posting sumthing gud n people nyash u dey find...........RUBBISH
its pity>>> jona dis boat called NIGERIA will soon overthrow u>as for ZUMA ur wiTH,let him nt try it..cos all dose old women he marri,NA DEM WE GO START WIF..we africans are watching u..MAY DIS GUY REST IN PEACE
asia has much population,dey dont give jobs to us here even in india,and people need to survive,its far more better than armed robbery!abi una wan make we turn to suicide bombers??
abeg let dis oibo go and rest<wen they came to africa to steal who aressted dem?at their old wrinkled age dem dey find love??BOYS continue!restore all we lost,after all they have killed a lot of my brothers and sisters during APARTHEID..