Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 27
121  Forum / The Buzz Central / Re: SEASON 2! Souncity Replies Peter Okoye, Explain Why They Stopped Airing P Square Videos on: 10-09-2015 03:49 PM
Sometimes our musicians should realize massive airplay for their  music helps in enhancing their careers. They need these Tv and radio stations to promote their products. Everything no be give me give me. Naim make I like 2baba.
122  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Outrage as Restaurant Staffs Bows and Kneel to Their Bosses in Humiliating Ceremony in China on: 10-09-2015 03:41 PM
Even Ekiti workers dey prostrate for Late coming. Na today?
123  Forum / The Buzz Central / Re: Kylie Jenner Dances To Wizkid's Ojuelegba Song on: 25-08-2015 10:26 PM
First time wey politixguru write full sentence wey make sense. I be think say the guy dey brain dead. Yeye dey smell
124  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Ajimobi Sits On Ambode And Aregbesola’s Laps As They Laugh Out Loud on: 23-08-2015 12:22 AM
Person sidon btw two guys on top dem chair hand, you say na dem legs. Poster orié to bajé for wasting my bytes
125  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTO: Governor Oshiomhole Spotted Buying Plantain Chips On The Road Side on: 23-08-2015 12:16 AM
This story happen last year. Na now this yaoyao poster wake up
126  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Actress Rukky Sanda Shows Off Her HOT, Sexy Figure In Pre-Birthday Photos on: 23-08-2015 12:11 AM
Dis na olokun priestess dress na?
127  Forum / Law and Crime / Re: Lawyer Caught Molesting 9-Year-Old Girl In Court Premises on: 13-08-2015 06:42 AM
Bastard noni
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Federal Lawmaker Sues President Buhari And Other Federal Officers For Granting A Bailout To Stat on: 16-07-2015 07:21 AM
na devil go shyte for that legislator head. money wey dem approve to pay workers so that the common man can survive naim im dey sue presido for. the one wey dem the approve for them to entertain dem girlfriend and furniture wey dem no need im no sue anybody put. Bastard he-goat
129  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: VP Osinbajo Visits Former Lagos State Governor Fashola At Lagos Home on: 12-07-2015 07:15 PM
I'm dey visit potential ministerial candidates. Fashi  baba I hail u ooo
130  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Father Whips Daughter With Barbed Wire For Trying To Defend Her Mother From Assault From on: 11-07-2015 10:27 AM
See Naija police. Papa beat Im pickin like thief, the thing wey dem dey call aggravated assault and battery yet dem say dem no go follow-up the case. If na to pursue conductor for egunjè u go see as dem dey smart.  And see wetin baba Ijebu dey cause.
131  Forum / Law and Crime / Re: Man Who Stole Eight Live Turkeys Arrested By OPC In Lagos on: 11-07-2015 12:39 AM
Dis one no be poverty cause am. The baba na big time thief. Na motor Im take even carry dem. Una say make dem leave am alone say politicians dey thief billions. Una think say if dem give this baba councillor position, local govt. money no go finish. Imagine im succeed, una wey say make dem leave am na una go pay the woman wey get am?
132  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wow!Can This Happen in Nigeria? Norway's Policemen Fired Only Two Shots Last Year &No One Was Ki on: 10-07-2015 12:11 AM
The cold  alone react to stop crime. Which Kain crime u wan commit for  -12℃.
133  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Comedian, Julius Agwu Speaks On His Recent Weight Loss And Brain Surgery on: 6-07-2015 11:28 PM
Thank GOD for ur life.
134  Forum / Relationships & Romance / Re: PHOTOS: Photos From Femi Fani-kayode Daughter's Wedding Ceremony on: 6-07-2015 09:59 AM
Na big man pikin dey marry big man pikin. Fani-Kayode and j.k. randle. No wonder stealing of public funds no dey end for 9ja.
135  Forum / The Buzz Central / Re: M.I Abaga Becomes The New CEO Of Chocolate City and Ice Prince Is The New Vice President on: 30-06-2015 07:24 PM
this group make sense
136  Forum / The Buzz Central / Re: Caroline Danjuma Shares Photo of Her Master's Degree ID Card to Prove She is 28 on: 30-06-2015 06:26 PM
na so siasia celebrate 30th wedding annivarsary  at the age of 47.
137  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Incredible Features Of The United States Presidential Aircraft, The Air Force One (Photos) on: 26-06-2015 05:30 PM
na dis one be whatsup na. no be to buy 11 planes. arrange ons solid one and u no get problem. one rolls royce is better than 11 camry
138  Forum / The Buzz Central / Re: Balotelli, Ronaldo, Kanye, Beckham - Meet The 20 Most Stylish Men In The World Right Now on: 24-06-2015 08:00 AM
kanye west my yansh. r kelly all the way
139  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fathers Day Special: Checkout How A Adorable Young Girl Did To Her Father On fathers Day on: 22-06-2015 05:40 PM
i go dey very proud. in short i go dey ride the motor like dat all over lagos. afterall danfo go soon draw im own line for the motor
140  Forum / The Buzz Central / Re: #LifeGoesOn: Oritsefemi Move On With New Girl After 5 Years Of Relationship With Fiancee on: 22-06-2015 07:37 AM
e go blame himself. when money finish im go no say the na GOD  bless am with Blessing when Adasound don disappear.
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 27