Show Posts
Pages:
1  Forum / The Buzz Central / Re: Jaywon ft Terry G -Gbon Gbon Gbon on: 22-05-2010 06:04 PM
baba jay keep am up ooooooooooo cos i  can't wait 2 hear more 4rm u , much lurv 4rm 2 u
2  Forum / The Buzz Central / Re: I am dating Genevieve Nnaji - D'Banj on: 22-05-2010 06:02 PM
baba dipo banjo i support u ooooooooo, abeg no mind dem jara carry go i wish una gud luck nd i am hopin 2 hear d wedding bell rings ok keep it up nd more grace 2 ur elbow.
3  Forum / The Buzz Central / Re: Terry G Hospitalised on: 22-05-2010 05:47 PM
baba terry abeg no sick oooooooooo becos since wey i hear say my ginger d swagger dey hosiptalize i don dey pray 4 u ooooooooooo get well soon my dear
Pages: