Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: Kiss TroubleShooting Guide' on: 31-10-2011 05:47 PM
lol
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: End Times!: Lesbian Prostitution Is Now Booming In Lagos State on: 31-10-2011 05:44 PM
No b smal tn Ooo... lols
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking news-GADDAFI KILLED [Video] on: 24-10-2011 07:56 AM
What goes around comes around.... Gada too dey claim strong like say him na Meggido... Na weytin d strong man sow nai he reap, Sooo Bros Gaddafi "victim of circumstance" R.I.P.... America, una turn sef dey come... Watch out!!!
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Nigerian Journalist Killed by Boko Haram on: 24-10-2011 07:50 AM
poverty..... anyone with the orientation '' Money on my Mind'' wont ever have time for such heartless activities.....
5  Forum / Politics / Re: Legalize prostitution - Deputy Senate President Ike Ekweremadu on: 18-10-2011 05:08 PM
Thief politicians,  dem wan find way take embezzle money... lol, shey dem think say we dey sleep nii.. Abi na who no know say Prostitution na normal tin 4 inside Naija... Make dem no take am as issue Ooo, Olee people.. Next year budget nai dem go con say '' 11 billion Naira allocation for co-ordination and control of prostitution''....... prah!!!!
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Algerian teen sets himself on fire over failed school exam (Page 8) on: 18-10-2011 05:02 PM
The boy go perish due to lack of wisdom...
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Algerian teen sets himself on fire over failed school exam on: 18-10-2011 05:01 PM
D guy na fool....
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Should you be honest with your man about how many guys you’ve slept with? on: 18-10-2011 04:59 PM
If she told me..... Walai e go hard gaan Ooo to marry her, Girls, Una better confess to God and not to Man!!! prah!
9  Forum / Relationships & Romance / Re: Reasons Ladies Are Not Married on: 4-10-2011 09:59 AM
Women, cant live with them.... Cant live without them.. Na wa sha! Lips Sealed
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Segregation: Bishop Oyedepo's Covenant University Deny Muslim Students Admission on: 4-10-2011 09:58 AM
Uhmm... Na dem sabi...  Lips Sealed
11  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman Sentenced To Death By Hanging, To Be Executed Soon on: 4-10-2011 09:56 AM
She no deserve death by hanging ooo... Make dem kill her smal smal while she's still alive... make dem allow her feel the pain wella before God con judge her soul finish.... Assss innnnn make she sufffer mhhen!!!

PS** DAMN!!!!! she gat to suffer wella b4 she die.. Angry Angry
Pages: