Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 6
21  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 26-05-2009 09:13 PM
.........
22  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 26-05-2009 08:47 PM
hehehehe...ok na..neto c jnr bro...i don hear


so...who u come be na?
23  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 26-05-2009 07:04 PM
who be dis?
24  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 26-05-2009 06:13 PM
hehehehehheehhehe

i hail o....mk una no mind me o

i am just here to be a newbie upcomin addicted hero.....tank u

mk pple way won come naija come shoot person come oh...no worry
naija no get trackin device...dem no go catch u..

heheheheheh...keji.....i need dat heavenly internet service o

shanique...how we go do am na?


i hail o...sandie.....

myra....rify...where beauti day sef?
25  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 25-05-2009 07:11 PM
......... Cool Cool Cool Cool Cool Cool Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
26  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 25-05-2009 05:47 PM
hey keji...tanx babe....

hmm...una for tell me say here na glorified chat room na....hhahahha

shanqiue so u in heaven nw?....hws the internet service there?
27  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 25-05-2009 05:37 PM
hey keji...tanx babe....

hmm...una for tell me say here na glorified chat room na....hhahahha

shanqiue so u in heaven nw?....hws the internet service there?
28  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 23-05-2009 09:25 PM
cough.

mk una dem catch una for here...makin out..

hmmm
29  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 22-05-2009 09:29 PM
hahahahah....ok na

mk angel gaby come talk dat one na....u don watch dat film way dat guy na alien>?..kiss d babe belle one tym....hahahaha
30  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 22-05-2009 08:27 PM
ah naw.....*serene....kissin get condom again?

i didnt straf na.....na only kiss.

see dis guy oh..... abi u don advance reach like dat?

@dupsy...u day hear serene so?
31  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 22-05-2009 04:17 PM
no oh...

guy flu

meeen guys got more flu dan all d animals can ever generate

@serene....*whispers*...i kissed a guy last nite...after 1yr 2months 16days...hmm

*sneeze*...nw my nose and throat*sneeze*


excuse me guy...gtg*sneeze*

dis na guy flu
32  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 22-05-2009 03:04 PM
sneeeze
33  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 22-05-2009 02:16 PM
.
34  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 09:32 PM
hehehehe...n oh

we go talk morrow....no worry.


35  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 09:02 PM
hehehehe..not np friend oh

ah...heheheheh
i got a family up there too....we live in amakohia

den i wanna hook up too..notin lke wat ur tinkin sha

ok maybe small but ah nno na.........hahahaha
36  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 08:57 PM
hahahahha..oh..alvan...ok o

hehehehe....uhm..im meetin wit a friend sha

ok which bread do u want.......our ladys?

lol
37  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 08:24 PM
oh really...........kai

i day come owerri soon oh...
watin be d name?....

imsu?..abi na dat oda one....havan abi na watin be the name sef

38  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 07:35 PM
watin utalk oh...mk i go play ke?

pls explain urself

@rify...my dear....if to say na money matter.....me and u no go day here day talk oh....u go just day see my kini day rise o

i no send oh...hm....hehehehe

which school u day na?
39  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 07:29 PM
hehehehehehhe

u knw the device?......

i wanna comot for dis bie tin...e no new again


hahahahahahaha
40  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Personality of the year finalists [FINAL ROUND] on: 21-05-2009 07:19 PM
i mean..auto post na

even wen i day sleep....d tin go day post for me........hahahahaha

so?
Pages:
1 [2] 3 4 5 6