today dey call dem militants. but this r d same boys dey used to xploit naija oil to outside countries n pay dem chang 4 decads. nw dey r wise enough to d xtrem after realisin dey hv been riskin there lifes 4 this bloody hypocritic polititians.n also to hijack bilot boxes durin elections.so tell me wat did they think the were groomin.so d lizards they were groomin has turned to crocodiles over nyt.they most c to d situations they brought to our brothers dey now tag as militants.so dis s d acheivment of d government of naija dey should c to it.dey should pay dem joh.wen dey were doin dere secret dills was me n u dere.nonsence. |