Show Posts
Pages:
1 2 3 [4]
61  Forum / Relationships & Romance / Some poeple never belive life after death! on: 15-01-2011 12:56 PM
Heaven is real Hell fire is real but there's nothing like purgatory, beware of wrong teaching.
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "I am tired of working as housemaid" – 14-year-old girl on: 31-12-2010 11:55 AM
what ever you pray to be done to your children, do to other people children, period
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pregnancy: Cell phone may affect child’s behaviour on: 26-12-2010 12:24 PM
Well done jare, before na water you na tell us say may we take tam b/4 we drik am the same water way my grand, grand, grand, grand, grand, grand, grand, papa, papa, papa, papa, papa, papa, don dey drik am b/4 dem bon me. later na killer beans, so tay dem talk say fowl get kind sickness way him dey give man pikin. dey no gree tell we may we no chop am at all becos dem they get money there and some other boku, boku story, story. any way sha i don hear i just pray may i remeber collect my wife phone when she don get belle may we kuku start dey send letter to we self as before. abi watin you think Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pregnancy: Cell phone may affect child’s behaviour on: 26-12-2010 12:21 PM
Well done jare, before na water you na tell us say may we take tam b/4 we drik am the same water way my grand, grand, grand, grand, grand, grand, grand, papa, papa, papa, papa, papa, papa, don dey drik am b/4 dem bon me. later na killer beans, so tay dem talk say fowl get kind sickness way him dey give man pikin. dey no gree tell we may we no chop am at all becos dem they get money there and some other boku, boku story, story. any way sha i don hear i just pray may i remeber collect my wife phone when she don get belle may we kuku start dey send letter to we self as before. abi watin you think Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
65  Forum / Politics / Re: Dora Akunyili Quits Jonathan Cabinet To Join Politics on: 26-12-2010 12:04 PM
Her ambition to run for Senator Representing Anambra Central Senatorial District in the National Assembly I adverse the Anambra’s to learn from her success when she was the NAFDAC boss, and the seat she just quit and give her a chance, I think she’s having some good intention for her state.
66  Forum / The Buzz Central / Re: R.I.P Alhaji Chief (Dr.) Sikiru Ayinde Ololade Olayinka Balogun (Barrister) on: 17-12-2010 01:36 PM
Quote from: OmobolanleAdufe on 16-12-2010 03:10 PM
May his soul rest in perfect peace. He has done his best and leave the rest for us. Is left for us to do our own part. So people can says somethings reasonable about us. R.I.P. AYINDE SIKIRU OLOLADE BALOGUN (BARRISTER).
I pray so too :'(
67  Forum / Relationships & Romance / Re: Would you marry someone you met on Naijapals? on: 7-12-2010 12:55 PM
Quote from: mydicksweet on  5-12-2010 07:21 PM
@Sobeit dont try me o unless u want what happened in 1758 to repeat itself here in NP Grin Grin Grin Grin Grin
wati happen in dat  year you talk jare
Pages:
1 2 3 [4]