una dey tell am congrats like say una no no say that Oba just chop him mugu, how can Oba give him chieftancy, him just call him collect money and give him title na there way for naija
He was not given a title. The Oba gave him original beads. Not everyone get to receive beads from the Oba hence 2face's joy.