WHY BREAKING NEWS' NA HIM SABI
Guy, dat boy na correct Naija boy. Though him force me to like im songs against my will. I had no choice. Na very few people d make beer extremely memorable. D guy good. ...but, wetin make me nod my head for am na dat im song wey him show say him get Naija at heart.
I no fit remember the lyrics, but, dey song dey revolutionary. I remember now. It started with a child screaming, 'NA LIKE SO WE GO DE DEY?'
Cause of the nature of the instrumental, I thought it was south african. Some chick pointed the otherwise out to me. Don Jazzy and DBanj get any song wey dey that conscious? Abi dem think we wannabe like snoop when we never chop?
Don Jazzy and DBanj better kno their limits cause that boy na Naija Boy. We understand bizness, we understand money, we understand corruption, cause we are Nigerians. We understand victimization too. So, if that boy sin never reach level wey dem go fcuk im life up, then they better put his Album in the works and make sure it comes out soon.
WANDE, if they want to kill you, do not stay there. Plain and Simple!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
With all them youngsters wey de drop hit songs like say their father d vex say dem no d shine, na im Wande Cole no go get television presence right now? If not now then when?
Dbanj, Don Jazzy, dis na democracy. Make una no kill that boy. Dat boy na asset to/of Nigeria.
Make una remember say Naija Streets no de forget people wey forget. That is a roundabout statement. So let Wande Cole shine or free am.
============
I don't know the truth, but, I know what I am not seeing on television.
True talk bro! Am 101% wif ya .phyuk dbanj nd Don jazzy nd dia bossy attitude.