baby u harshoo,can u withold 5 rounds. no make mouth. @14 inches, if like b 20 inches,na only free style u sabi. what of if som1 try free style with ur mum or sis how will u feel?
@felix abeg, I take God wey dey haeven wif all the host of haeven. no carry papa God play,if he his koboko come down,no body fit standoo. my problem na to talk,as an ozo title elderly man.
I am the best governor,stupid.... fashola is doing al these to be elected for second term. they did it...orji uzo kalu.peter obi. how many governors perform during their second term regime.