WHEN TWO ELEPHANTS DEY FIGHT...NA GRASS DEY SUFFER AM...NOW WEY TWO BIG CLUB DEY PLAY OR WAN PLAY...ABEG MAKE PERSON HELP TELL WHO DEY OR GO SUFFER AM...
Hey Pals, I've been wondering/thinking/imaging lately what a dear friend would do for a friend for friendship sake...because this day the few we call our friend(s) end up betraying the trust of friendship...
NA ONLY BABA GOD KNOW WATIN DEM DO THE ANGRY MAN...CUS HIM NO FIT JUST WAKE UP BEING ANGRY WITH SUCH EMMMMMMMMMMMMM, NNA MEN, GRAMER TO QUALIFY DIS KIN ACT HARD OOOOOOO. ANYWAY SHALL...MAKE WE ALL KEEP OUR EYES N EARS OPEN TO HEAR FURTHER ABOUT DIS MATTER...