TIMAYA ! TIMAYA !!! AH.., AH!! MAKE UNA LET AM BE ! NAIJA..!!!
WETIN PESIN GO DO WEY UNA NO GO TALK ? NOW WAY D HOMEBOY
DON DEY MAKE AM NOW, SEE WATIN UNA DER COME TALK ABOUT AM..
E NO GOOD O..! U DIS GIRL E GO REACH YOUR BODY O..
TIMAYA CARRY GO ! NA U GET AM , NA GOD DASH U..!
BUT I BEG USE AM WELL OOO !!!