this guys are not serious they still want to relocate to another place in the same state where the are not welcomed. anyway make una dey dat north dey ye ye una self person no need u for him house and too u no wan comot for him house, which kind stronghead pikin una be?