Show Posts
Pages:
1 [2]
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NEver Lie to Kids on: 6-11-2008 04:49 PM
Babyyyyy, y be say na only dis kind joke u dey post? well, e funny sha but nowadays, u no fit tell that kind lie to 2 yr old girl cos e don sabi wetin dey dere.
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Which Hole? on: 6-11-2008 04:17 PM
Quote from: Sillyjokker on  6-11-2008 10:47 AM
lie lie, I sabi jare... no be linquist i be? try me and I go surprisation you for here.

Guy suprisation am jare, im no know say na ENGLISH u go read for FEDERAL UNIVERSITY OF TECHNOLOGY MINNA. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBJ's Lie Clock on: 6-11-2008 03:34 PM
Onyi no mind rezi jare, na sign of kolo 4 u. Rezi if u lie ur own fan go pass IBJ own.
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 5-11-2008 05:16 PM
If all the things wey una talk dey there, na wah o- person no fit hunt there o cos u fit jam orisirisi.....
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Which Hole? on: 5-11-2008 05:09 PM
Quote from: rezimero on  5-11-2008 04:00 AM
Quote from: Emzycas on  4-11-2008 03:30 PM
Abeg na lafta i dey laf 4 my side o cos d hole, sorry the joke sweet no be small. Emmie, u dey dey satisfied at all?
the guy get problem!
Rezi na only problem guy dey know problem guy. hw u dey colleague?
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Wetin u feel wey dis players dey talk?.......... on: 4-11-2008 03:52 PM
FABREGAS--- which kind club be dis self? i don tire oo
ADEBAYOR--- Chei, another defeat to small Stoke, i for accept AC MILLAn deal o.
SYLVESTER--- Ehen, small time now u na go say i score own goal, see wetin una dey play.
BRIEDTNER---- I never get club o, my eyes dey Denmark.
MUAMBA( akinbo positioned guy)--- I for kuku ma stay on loan wey i dey b4.
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Which Hole? on: 4-11-2008 03:30 PM
Abeg na lafta i dey laf 4 my side o cos d hole, sorry the joke sweet no be small. Emmie, u dey dey satisfied at all?
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 4-11-2008 03:20 PM
Onyi no mind grin_genious, Chelsea field wey dem dey treck, run, spit and play ball on everyday-the grass no comot. Tell grin say the grass still dey grow jare even though na chelsea field... Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OBJ's Lie Clock on: 4-11-2008 02:48 PM
emmie which one come be ur own? post ya own make we see na. Mr over sabi.
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / OBJ's Lie Clock on: 1-11-2008 05:08 PM
Stella died and went to heaven , As she stood in front of> > St. Peter at the Pearly Gates, she saw a huge wall of> clocks> > behind her. She asked, "What are all those> > clocks?" St Peter answered, "Those are> Lie-Clocks.> > Everyone on Earth has a Lie-Clock. Every time you lie,> the> > hands on your clock will move." "Oh,"> said> > Stella, "whose clock is that?"> "That's> > Bishop Ajayi Crowther's. The hands have never> moved,> > indicating that he never told a
 lie."> > "Incredible," said Stella. "And whose> is that> > one?" St Peter responded, "That's Nnamdi> > Azikwe's clock. The hands have moved twice,> telling us> > that Zik told only two lies in his entire life."> > "Where's my husband Obasanjo's> clock?"> > asked Stella. "Obasanjo's clock is in> Jesus'> > office. He's using it as a ceiling fan.
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I GO SPEAK MY MIND on: 1-11-2008 04:57 PM
My broda, make i talk my mind too- u too dey guilty of the same offence cos u don do am b4. Tongue Tongue Tongue
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: a brillant man and a thief on: 1-11-2008 04:50 PM
Guyz, una replies made dis joke sweet small.  The guy suppose thnk una o.
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Daddy Daddy on: 1-11-2008 04:32 PM
Haba, junior don spoil daddy runs. Keep it up girl. Grin
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ''a bartender bet'' on: 1-11-2008 04:13 PM
its cool, na only d ground loose........
Pages:
1 [2]