there is somebody in my workin place, she is married and she has dis vry big size when is come's to Bosom i mean vry big,she is yellow and d way when she dey take showcase the tin eh na die infact sometime when i go to her office becos she dey account departmt i dey shame to see the tin almost half of the Bosom outside and even customers when dey come collect their cheque's sef sometime they look till them go 4get their cheque's and go. which kind tin come be this na dis our Bosom is suppose to be kept privately and not to be display like public item's in a market place girls pls that note.gud luck
he can introduce u to d whole world n still phyukup so all u need is prayer if u no u really love him n u want to spend d rest of ur life with him just keep prayin to God he will surely see u tru.
my Boss no good 4 that kind tin abeg d man go wound u i prefer u visit ur Boss. since u work with him, he will handle u with care but my Boss who no know u with just do it like no man business.abeg consider me u hear