Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Trade Union Congress President, Peter Esele Gets Political Appointment From GEJ on: 18-01-2012 12:41 AM
MAY ALL THOSE SOULS THAT WAS KILLED DURING THE FUEL SUBSIDY DEMOSTRATION CONTINUE TO CHASE AND WICKED  THOSE BETRAYALS IN NIGERIA WHO CALLS THEM SELVES TUC, NLC,  FOR EVER AND EVER...AMEN.
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan: Achebe not in tune with reality on: 14-11-2011 08:41 PM
Quote from: ugochuks on 14-11-2011 10:40 AM



ur second name must be hmmmm EWU damaturu!!!  the man rejected the stuff,has his own reasons and u re here typing rubbish,,he didnt take it just bcuz he is not as blind and stupid as u re.....

Ugochuks why should u insult  KingIyke?? I think every one have d right to express his or her opinion here in this page...Plz we are all mature people and let us behave like one.
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FG Urged To Ban Importation Of Toothpick on: 4-11-2011 11:56 AM
Make naija still dey try because i dey shame to hear say na import dem dey import wooden toothpick...Poster nor b everything u go dey put here i beg u because theif nor dey shame like d relation.
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Students in Ghana Pay N155 Billion as Tuition Annually on: 2-11-2011 10:32 PM
Nigeria Government should re-structure their Educational system and then pray for changes
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan Spends N3.53bn annually To Feed Nigerian Prisoners on: 2-11-2011 10:26 PM
The Oga for prison don dey do calculation to get he share again now and the senior Oga dem dey think say na d truth he dey talk. Oya make una dey use abroad prisoners dey cover eye, una hear..
6  Forum / Sports / Re: Enyeama slapped coach Samson Siasia on: 2-11-2011 10:16 PM
Quote from: pascalblinks on  2-11-2011 12:22 PM
Medicine after death....hmmmmm

Na true talk b dis.
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SSS Places N25M Reward On Head Of UN Office Bomb Master Mind on: 19-09-2011 11:05 PM
Quote from: Ecto on 19-09-2011 04:58 AM
Are you sure there is actually any body like that?

It could just fake identity here and a chasing after a ghsot
You are right
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 12 Nigerians may face death penalty in Benin Republic on: 4-03-2011 11:04 AM
Dis guys don start to dey spoil d naija international passport again...Dem not want use sense take chase money which is d root of all evils. Anyway, make dem take by faith any how d law decide am
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bakare: God Told Me To Run With Buhari on: 2-02-2011 01:07 AM
When una want take stop this deceiving wey una dey do so?? Make una dey leave God commot from Politics bcos na deadly game una dey play am.  God not dey side one party like dat.  Una hear....?
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Edo girls demand an apology on: 18-12-2010 01:21 AM
Nigerians should learn 2 b one....Edo girls are sisters to other tribes too in Naija...Just let us keep and cherish wht we are and forget about Edo girls dis and dat...D world is watching
11  Forum / Politics / Re: ADAMS OSHIOMOLE LOSES WIFE TO CANCER on: 10-12-2010 12:44 AM
IT IS A PITY DAT A PILLAR HAS JUST BEEN BROKEN BY DEATH...mAY HER GENTLE REST IN D BOSSOM OF D LORD TILL WE ALL MEET AGAIN..AMEN
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wife kills husband over loaf of bread on: 30-10-2010 11:25 PM
U talking about spellings, na u know book pass. Aproko manager. If u do not have any word to say, just say Hi and get out of here. About the dead man, fighting always have a sad outcome. The girl is too small to understand what it takes to marry....
13  Forum / Relationships & Romance / Re: Sharia: VC bans hugging of female students on: 30-10-2010 11:15 PM
That VC will soon die bcos he not like good thing 4 his life
14  Forum / Sports / Re: EFCC to investigate Lagerback’s employment on: 4-07-2010 01:11 AM
Naija thieves knows what they are doing. They want trick Good luck make he not sack them from work.... Why they not investigate before the world cup?? Then after loosing matches then they want to investigate.... I pray there should be no result than sacking of all of them. Good luck the sacking president.....Carry on.
15  Forum / The Buzz Central / Re: GHANA AUTHORITY ARRESTS NIGERIAN, DEMANDS FOR WORK PERMIT on: 4-07-2010 12:51 AM
na wah.... Ghana don see Naija Finish.....Naija not get lever for Ghana again?? Good Luck try let Ghana know say not all soup goat dey lick.....
Pages: