Show Posts
Pages:
1 ... 19 20 21 [22] 23 24 25
421  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man Dumped By Fiancee After Selling Kidney To Buy Engagement Ring on: 13-12-2011 11:38 PM
Na where e for dey happen , na e 4 dey happen...... we know say dat kan luv God never creat am 4 naija...even the devil never think of am to bring am 4 naija,,, bcos e non go work..... sell my kidney take buy ring..u cum run comot.....even if nan  4 dream i dey , dey think am ..i go wake go straight to girl family go catch dem witch......FIRE BURN ENEMY
422  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Bishop David Oyedepo's Mother is Dead on: 13-12-2011 11:23 PM
may ur gentle soul R.I.P.....ADIOS!!!
423  Forum / The Buzz Central / Re: 25 Photos From FAB Awards 2011 on: 13-12-2011 10:22 AM
nice one..... congrats!!!
424  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram sets Yobe NYSC camp ablaze on: 12-12-2011 11:40 PM
country without security + wicked mind set= what we are seeing and hearing
425  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Prostitutes Rape Pastors in Delta State on: 12-12-2011 11:13 PM
i dey try to control my laf, i non fit..... first , nan that kan place dem dey preach, secondly, which time dem take go der..i mean the hour,,,, sometimes this page is very funny to me.... dem know how to form story make e sweet 4 ear....... that place nan crusade ground? ...YEYE dey smell
426  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Goodnews, Nigeria now has First Female Military Pilot on: 12-12-2011 10:59 PM
atleast there is goog news to share......congrats my dear....the prayer be say make God non allow dem korupt u.... i mean dem dem,,,u understand
427  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Amazing! Staring At Big Bosom s Increases Heart Health - German Research on: 12-12-2011 11:20 AM
more accidents on the road........ GOD HELP
428  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Shocking Revelations About Nollywood's Movie Covers (A Must See) on: 11-12-2011 10:32 PM
so no more news to post... abi?.... instead of this nonsense why not find the news of somebody that poured acid on his or her friend or the news of gang rape..idiota!!!
429  Forum / Relationships & Romance / Re: what do you think guys? on: 11-12-2011 07:03 PM
why imposible?....
430  Forum / The Buzz Central / Re: CNN Names ASA Africa's Biggest Music Star, 2face Idibia, Nneka in Top 10 on: 11-12-2011 06:58 PM
nice one
431  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Corrupt Nigerian Leaders Find Safe Hiding Haven In Dubai on: 11-12-2011 11:50 AM
how can we grow like this?
432  Forum / Relationships & Romance / Re: 12% Of Nigerian Secondary School Students Practice Anal Sex on: 10-12-2011 11:01 PM
naija, i like dem..dem dey follow up ...4 bad bad tinns.....ARUEME!!!
433  Forum / Sports / Re: TERRIBLE! 17 Years Old Angolan Kills His Father After El-Clasico Row on: 10-12-2011 11:28 AM
devil at loose
434  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Chinedu Ikedieze's Secret White Wedding on: 9-12-2011 11:46 PM
CONGRATS!!!
435  Forum / The Buzz Central / Re: Photos From Chinedu Ikedieze's Secret White Wedding on: 9-12-2011 11:44 PM
CONGRATS!!!
436  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 12 Years Old Orphan Brutally Raped By Stranger on: 9-12-2011 11:29 PM
GOD HAVE  MERCY ON US....THE DEMONS WAN PLENTY PASS THE ANGELS NOW
437  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: America Legalizes Sex with Animals for Military Personnel on: 9-12-2011 11:20 PM
e don set.....
438  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11 Student Cultist From Various Nigerian Schools Arrested In Lagos Convention on: 9-12-2011 11:09 PM
deem don catch trap
439  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wahala! Armed OPC Members Protest Boko Haram In Lagos [Photos] on: 9-12-2011 11:05 PM
so dem don legalize guns 4 naija....... na wao....
440  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Video: Funny Ugandan Lawyer pt2 - She Finally Laughs. LOL on: 9-12-2011 11:02 PM
nothing wey man non go see for here
Pages:
1 ... 19 20 21 [22] 23 24 25