Ur statemnt is baseless nd stupid.... I jxt ope some xtians wldnt fall prey to dis useless statemnts. Who knws if u snt 4wm d devil. I jxt have one confidence which is d dei u wld rilly get to knw christ.
U knw i can neva b in 4 dis shit calld argument. All i wanna drop wif u ppl is dat rememba God can neva b mocked. B careful not to incure d wrath of God upon urselvs nd generations. Anywei m nt suprisd at all. Its all signs of END TIME. Ma dear xtians i wish u jxt ignore dis poster... I guess one dei Jesus wld reavel himself to dem dat contest against d existence oxf xtianity.
Idiat m sure na ur own tribe. Mtsheeew rubish post nd a useless poster. I sure say dem snd yhu to come cause tribalistic wahalla again.... Remove dis post joor coz e no jxt commot road.
Nawao... Vera baby, finland guy, kebella, open reality, solidstonez, me dey miss all of una wella oo. Abeg easy as una dey roast d chikns nd goats wey dey dis place. Me neva get tym shaa. Meh una enjoy joor.
Nawaoo no b only una oo, me sef don tek urine wash ma pant as a see dis rubish post. Mtcheeeeew!! Ave tld nametalkam tymz witout no dah if he has nahtn imptnt tew say he shld kip mute.