for me i go say na you ladies cause am una go begin from secondry school dey follow married men dey break guys heart wey truely love una when una enter university una go go profesional with sugar daddys and una go callam runs all the young boys 4 school wey truely love una go dey beg for love but because they no get money una do dem yeye after university the guy don come out now come hammer una go eye am if he come dey toast girls wan do he own runs now wey he don hammer una go say he no dey show true love
me na my owm observation be that wetin be your own?