Show Posts
Pages:
1 ... 130 131 132 [133] 134 135 136
2641  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves (Page 2) on: 22-10-2010 02:11 PM
belle, e bi like say u wan put Learner for airplane
2642  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves on: 22-10-2010 02:10 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:08 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 02:05 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
wetin now.... Angry


belle, u won put leaner for airplane

wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera?
nne, wetin you see for my body? i swear, i go give you belle oo.. Angry
2643  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves on: 22-10-2010 02:05 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 02:02 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
wetin now.... Angry


wetin do wetin, use your Nokia 3310 take picture and post am make i see how u look. abi d tin no get camera?
2644  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves on: 22-10-2010 01:57 PM
Quote from: Kristiantus on 22-10-2010 01:10 PM
okay oo. seen.


seen wetin, na me say make you dey use Nokia-3310
2645  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Terryworld don get blackberry oo.. so make una mind unaselves on: 22-10-2010 01:42 PM
ADVANCED LEVEL
2646  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Advantages of Being a Woman on: 22-10-2010 10:27 AM
we are a special creature.
2647  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LEKKI; Most beautiful CHURCH(Budget-$14,000,000;2000-seating capacity) come 2013 on: 22-10-2010 09:47 AM
The surrounding looks like sea, look deep with spirit if you are highly spiritually sound in holy spirit you would see what am seeing.
2648  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LEKKI; Most beautiful CHURCH(Budget-$14,000,000;2000-seating capacity) come 2013 on: 22-10-2010 09:42 AM
i refuse to believe that is a church. signs of end time, that church looks like a shark that opens mouth to swallow. please be careful of where you worship. the house of God should be the best not in that shape.

i understand what am saying, i don't need any body to see reason with me.
2649  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Guy loves happy endings.  Cat found after six years.... on: 21-10-2010 03:55 PM
dis joke b like fufu without akpu
2650  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Ghetto Guy... on: 21-10-2010 03:54 PM
born a ghetto child
2651  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Boyles Law on: 21-10-2010 03:21 PM
F9 and wit-drawl with immediate effect.
2652  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: COUPLES on: 21-10-2010 01:58 PM
i no blame u c how u look like welder
2653  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Wonder shall never end part II on: 21-10-2010 01:52 PM
u no dey tire. people like you no sabi do 7th round u go don dey beg
2654  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 1980's letter on: 21-10-2010 10:46 AM
Quote from: federico on 19-08-2010 12:11 AM
frankly speaking...dis is boring


chai, u know sabi better thing
2655  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: bad pikin on: 21-10-2010 10:22 AM
bad poster
2656  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Old Man & Doc on: 20-10-2010 02:13 PM
Quote from: federico on 20-10-2010 01:28 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 20-10-2010 12:54 PM
St. remmy beta pass na
but i prefer u..


feddddddddddddddddd, last warning
2657  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TOO MUCH GRAMMAR on: 20-10-2010 01:44 PM
chai, dis one na English or Spanglish
2658  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Two Car Salesmen on: 20-10-2010 01:11 PM
hmmmmmmmmmmmmmmmmmm
2659  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BRANDED PETROL on: 20-10-2010 12:55 PM
Quote from: federico on 19-08-2010 12:23 AM
u nor even get car..and u dey post dis shit..@ poster



dat jalopy wey u dey use dey frik u abi
2660  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Old Man & Doc on: 20-10-2010 12:54 PM
St. remmy beta pass na
Pages:
1 ... 130 131 132 [133] 134 135 136