Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Brutality: Soldiers Batter 3 LASTMA Officials on: 20-07-2010 02:57 PM
no mind those lastma pple na fashola dey give dem confidence wey no dey book au lastma go fit go challenge soldier wey dem train am to kill pple make d lastma thank God say im life still dey wit am nxt time im go know im mate
Pages: