Show Posts
Pages:
1  Forum / Politics / Re: SEE ME SEE TROUBLE OOOOO! on: 16-10-2010 09:25 PM
GOOD IDEA MAKE DEM SALE THE COUNTRY AND GIVE US OUR SHARE SO EVERYBODY GO FIND HIM/HER SQUARE ROOT..
2  Forum / Politics / Re: Obasanjo interaction with press - always good to read 4 a pack of laugh on: 16-10-2010 09:18 PM
As he dey goooo...continue ur copy and paste as u no get better thing to talk
3  Forum / Politics / Re: President Seeks Reps’ Approval For $4.43bn Loan on: 16-10-2010 09:15 PM
leave them make dem dey chop d money dey go..me too dey come to chop my own too na chop make i chop be d thing now so my naija pple make u na no dull una slf 4 dis naijaliganza make u na wrk hard to get there so that u too go get ur share inside this Awoof money and stop all this stupid comment u are making here
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 23 year old abandons baby in hospital on: 28-08-2010 05:49 AM
WOW THIS IS ABSOLUTELY BAD THIS WORLD IS TURNING TO SOMETHING ELSE GOD HAVE MERCY ON US
Pages: