Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Police Declare Two People Wanted Over Independence Day Car Bombs on: 4-10-2010 10:16 PM
Even if i see them,pls Emma Ojukwu why dn't you address the issue of Police xtortatin money both on the road and in their offices?you must first start from there.Bail has being said to be free but these is all lies.How do you xpect the community to help you when police themselves are fake?
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tell Me Ur Name, State And The Village Ur Hailed From on: 2-08-2010 03:54 PM
I'm known as Victor Terfa Agyula also as Vika,i'm from Benue state,makurdi Tiv by tribe.419ers wil not like to be known.
3  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 25-07-2010 08:54 AM
Quote from: Lordoo on 24-07-2010 09:57 PM
Wat nonsense,gossip 2 full on naijipals site.Enough 4 all UK do dis or do dat,bleaching or no bleachin di woman fine,i beg di baby dey,all dis una Nigerian jealousy,if Eucharia has problem with her skin did she ask u 4 solution?dis una useless talk,all di yeye & banza people wey di talk of UK.You no even wash di babe paint!make una di talk true.
Quote from: kelly2010 on 24-07-2010 11:22 PM
naijapals go soon hear say this poster don give he mama belle.since he nor won mind he bosiness
4  Forum / The Buzz Central / Re: When Bleaching Goes Wrong: Eucharia Anunobi on: 24-07-2010 09:57 PM