bros if na joke stop am but come na true bi dat eheee so waiting go happen to the egunjes hmmmmmm where in soup ooooooooooo na accidental discharge we go dey see now naija 4 life lol
abeg make i hear something else jooooo can it ever happen.in this country.this judges should stop decieving us they are bird of the same fearther.they know themselves.hisssssssssssssssssss
we too follow follow 4 dis country girl wey im papa no get money go wan get bb because the so call big girls get am.that is why men take them dey do yeye
i said it before parents have relegated their duties to the gutters because of their so work and search for wealth thereby leaving their children at the mercy of the maids and neighbours who impact little or no morals in these children.you see with these trend we are finished.oh oh it's getting worse.
wow anyway 4get naija police.de shameless woman got what she bagain for.i 've no pity for her,a woman who killed her child for one stupid excuse.thank God dey give am another belle.but naija police una no dey try at all...........................