Quote from: gogoman on 17-07-2016 09:13 AM
you gave me first-morning joke! fingerprint investigation for naija lol .... RIP to that sweet girl
finger what? no be person wey get DNA & fingerprint database dey collect fingerprint?
na palm kernel dem wan find with fingerprint