Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Targets Police Children in Kaduna, Bomb Succesfully Detonated on: 17-02-2012 03:52 PM
Quote from: open_reality on 17-02-2012 05:40 AM
All this haramist no dey tire? una go bomb till una go meet mohammed for hell? Why some people no dey reason sef? to be honest, no 72 ashawo dey for heaven or hell ooo. Na fire una go jam for their. If to say una fit see mohammed now eh... the idiot don black like charcoal. Abeg all this islamist idiot, make una get sense small. Forget bomb, sharia and haram. Time to concentrate for una shoe maker business. Suya price sef don go up because many aboki don leave the business come begin scatter bomb everwhere. Honestly this bomb thing dey vex me oo. Una don over kill people. Una wan kill pass mohammed? Wetin dey worry all this aboki people sef? And before any aboki go insult, make i first tell you. Devil don purnish and your generation. All of una go end for zamfara cementery. Iidiots.

pls tell the idiots if they we hear to go back to there suya busi.Lol
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex-Nigerian Footballer Caught In Malaysia With Drugs In His Stomach on: 15-02-2012 05:18 AM
Quote from: FinlandGuy on 15-02-2012 01:32 AM
shey this time,this one no be IBO MAN nahimtalkam  una don hide his name,e don become Nigerian man nabbed with cocaine.If na ibo man now,the his name una  go publish.

Ur right my brother no mind them..abi naija dey call him Ex-footballer
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BUHARI CAN'T PAY ABUJA N20 MILLION RENT, EVICTED BY LANDLORD on: 15-02-2012 04:59 AM
Better for him..boko pple
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Okorocha declares free education in Imo State on: 14-02-2012 10:59 PM
Quote from: FinlandGuy on 14-02-2012 10:05 PM
This is what is called Good Governance while Northern states Governors dey busy dey declare 1 man 1000 wives,after they don use their husbands for suicide mission on Boko haram  they now take over their wives and add up to the ones they have already !!!!

hahahahahahahahahahaha, this guy u go use laugh kill me here
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Okorocha declares free education in Imo State on: 14-02-2012 10:57 PM
Quote from: lopez2424 on 14-02-2012 09:55 PM
Hip Hip Hurray!!!! The best valentine  gift to the people of Imo State..Way to go  Mr Owelle Rochas Okorocha.

Yes oo God bless him more and more
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos early morning rain, one killed and others injured. on: 13-02-2012 08:42 PM
Quote from: Doniyke1 on 13-02-2012 07:16 PM
Really sad news, may this soul rest in peace.

Amen..
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WOW!! Only 17 Students Passed WAEC and NECO In Gombe State on: 13-02-2012 08:01 PM
Quote from: Idbabe on 13-02-2012 09:49 AM
Dem no need school na, na killing training dem need.  Western education is not good according to them

ur right broda...no mind them
48  Forum / Sports / Re: ZAMBIAN CHIPOLOPOLO ARE THE CHAMPIONS OF AFRICA! on: 13-02-2012 12:10 AM
zambian the best...im happy for u guys
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hahaha...!!! Police arraign garri trader for injuring colleague over customer on: 12-02-2012 08:15 PM
Quote from: proly on 12-02-2012 06:52 PM
wala dey

e go better
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What a waste? Government spend N1.7 billion to buy jeeps for Senators. on: 12-02-2012 08:06 PM
Quote from: edobaking on 12-02-2012 06:06 PM
fuel too cost so they buy diesel, them no want join4 the sorfer atall   Sad Sad God dey oo..

Hahahahahahaha ;( God dey oo...
51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What a waste? Government spend N1.7 billion to buy jeeps for Senators. on: 12-02-2012 08:03 PM
Quote from: umehudoka on 12-02-2012 05:14 PM
Removal of subsidy..... in return na 2011 Toyota land cruiser jeep for them. when the poor they die for bomb blast no body care. wait........ e never show we youth say this men them no send US? Roll Eyes Roll Eyes

God go punish them one by one pls Boko haram make una go bomb those jeep or we go lead una if so...
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: central bank donate N100million to kano boko haram ...victims or boko haram ? on: 12-02-2012 04:10 AM
Quote from: Ifemylove on 12-02-2012 01:13 AM

Abeg help me ask dem o

still need the answer?
53  Forum / Sports / Re: AFCON 2012 Finals : Zambia Vs. Cote D'voire on: 12-02-2012 03:56 AM
i goes to D'voire good luck for them...hope our naija player's can watch the game.lol
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chief Bola Tinubu Struck By Sudden Stroke [Nemesis?] on: 12-02-2012 03:51 AM
Quote from: lomec on 12-02-2012 03:04 AM
LET ME SEE HOW ALL THE BILLIONS HE STOLE WILL SAVE HIM......!!! I SAY THATS KARMA FOR YOU..

Lol, no mind am
55  Forum / The Buzz Central / Re: Sexy Or Tacky? Popular Actress, Chika Ike Releases Photos For Her 2012 Calendar on: 12-02-2012 03:38 AM
Quote from: Ifemylove on 12-02-2012 01:39 AM
the photos are very beautiful

yes dear
56  Forum / The Buzz Central / Re: Whitney Houston Is Dead At 48 on: 12-02-2012 03:19 AM
RIP
57  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NURSE FOUND DEAD AFTER 5 COSMETIC SURGERIES IN A MONTH on: 11-02-2012 08:45 PM
Quote from: Unikpearl on  9-02-2012 10:28 PM
Stella obasanjo & micheal jackson incident no teach her lesson...r.i.p sha

Na wao she no dey hear news or ? RIP
58  Forum / The Buzz Central / Re: My Buttocks and Every Part of My Body is a Selling Point – Uche Ogbodo on: 11-02-2012 08:13 PM
Quote from: Senegal on 11-02-2012 07:37 PM
Nothing remain there again
hahahah
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Popular Lagos Night Club Owner, Susan Yusuf (Suzzy Q) Stabbed Death At Her Flat on: 11-02-2012 08:00 PM
Quote from: kossino on 11-02-2012 07:47 PM
hohoho d guy don watch too much jackie chan and quan chan hai hai movies lol! RIP sweet gal.
hahaha..RIP gal
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police Shoots Bus Driver Over N20 Bribe, As Hoodlums Attack Hausas on: 9-02-2012 08:23 PM
God punish dem yeye police....RIP man
Pages:
1 2 [3] 4 5