How dem go leave the money wey one currupt official go just chop like that ?
Abeg my guys make una take una money joor
All leaders are not like ours here man at least they paid them without dm requesting here hell go break before they even pay them and I wanna believe dt those dt did dt will make sure the money is used for the necessary project by d way, d players wouldn't v don dt if dey don't trust dr leaders....