Show Posts
Pages:
1 ... 366 367 368 [369] 370 371 372
7361  Forum / The Buzz Central / Re: Scotland harrassment: Okposo petitions Queen Elizabeth on: 31-07-2010 02:48 PM
No be France dey do injustice in immigrant there so why our phyuking president and other top personel no go interfare inside the metter hissssssss
7362  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HORRIBLE !!!!!!! on: 31-07-2010 02:39 PM
Peax12 come to think of it u think say na only naija women dey get witch?witch be like UN (united nation) dem get branch worldwide na only heaven dem no get branch
7363  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHO WOULD YOU LIKE TO MEET FACE TO FACE ON N'PALS AND WHY? on: 31-07-2010 02:31 PM
Onyiis all i'm begging u 4 is to tempa mercy with justice or justice with mercy either way tell that monkey to stop touching ur em em right in front of us plzzzzzz
7364  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I WISH! I WISH!! I WISH!!! on: 31-07-2010 02:23 PM
Wish naija gurls will stop asking for recharged card and give we bobos the thing freely
7365  Forum / Relationships & Romance / Re: what will u do??? on: 31-07-2010 02:15 PM
Boi i go give her 5.000 yards i dey bow  u oh u no no say dat na sign of bad things ahead for u
7366  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2010 naijapals Mr Hansome and Miss Beautiful on: 31-07-2010 02:12 PM
No insult plz we are mature ppl here so let's behave like one.but well i'm still going around to see who the cap will fit brb
7367  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Profile Pics on: 31-07-2010 02:02 PM
I dey even dey wonder why some ppl no dey proud of dia self even if u wowo that's why u no fit use ur real pics he easy to wowo u can buy beauty but u cant buy urgliness so if u wowo be proud of it after all no be u creat urself and no be ur fult
7368  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Assassins stormed Ebenezer African Church on: 31-07-2010 01:54 PM
When will kidnapping and killing of innocent citizen's of naija ever going to stop?Well i'm glad i'm not in the country at the moment so i'm safe
7369  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Black and white twins celebrate 4th birthday •Their mom is of English-Nigerian h on: 31-07-2010 01:21 PM
Doesnt metter white or black we are all one except 4 those with little brain
7370  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Police arrest carpenter, two others who roasted apprentice’s legs on: 31-07-2010 01:10 PM
I feel sorry 4 the poor boi and i do hope the police will do justice this time around instead of injustice that's their logo after all the Nigerian police are our friends and bail is free
7371  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Who...........Will.............You???? on: 31-07-2010 12:52 PM
Dis is what we call injustice something wey u 4 allow me or Waco make we suck u go dey give am to c'mon monkey wey no get level chai make u think am na
7372  Forum / Religion / Re: Nigerian Homosegxwal Pastor Introduced on: 31-07-2010 12:20 PM
Make una no blame am na the bad condition wey he find him self na him dey worry am so he wan inject other innocent ppl with him bad blood hisssssss
7373  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Africans Maltreated In France on: 31-07-2010 12:10 PM
May God purnish those bastards 4 such act against our black race France has always been a racist country i do wonder what our ppl are still going there to do.
the presedent it self doesn't like blacks or immigrant from any black nation what a sick fellow he's
7374  Forum / Relationships & Romance / Re: if ur exbabe comes around u when she is married on: 31-07-2010 05:46 AM
Hmmmmm by the way why she go even come hang around me wey she know say i be bad boi?if no be something under my em she dey look 4
but well like the saying goes a cheelful giver dont lack so 4 me not to lack and as a good citizen i will give her whatever she need in cash and in kind wallah
7375  Forum / Relationships & Romance / Re: WHY SEX BEFORE HELP? on: 31-07-2010 05:31 AM
Hmmmm i love women who are willing to pay me in kind and not in cash
7376  Forum / Relationships & Romance / Re: Introduce Yourself on: 31-07-2010 05:23 AM
Hmmm i think every body don talk finish abi?na me be Nelson Chrix alias mydicksweet well well that's if u never taste am before i'm pretty sure a trial will convince u im from warri delta state but i no be militant oh so make u free style
7377  Forum / Relationships & Romance / Re: Women get 'virginity fix' NHS operations in Muslim-driven trend on: 31-07-2010 05:16 AM
Chai now even married women go become virgin back again honestly me i like the idea bcz he just reminded me of one of my old gf dose days
i been like d gurl so much but the reason why i leave her be say that place no good again how wish i still dey with her chai chai why now why now??
7378  Forum / Relationships & Romance / Re: can u keep sm1 u have feelings for as friend on: 31-07-2010 05:03 AM
I cannot bcz she didnt accept me so definately she most accept someone else and seing her with someone else is going to afect my emotions so i think the best way to avoid such is to give her some 100 meter's gap
7379  Forum / Relationships & Romance / Re: Y do guys no longer wear Pants but Boxers? on: 31-07-2010 04:50 AM
Pant cant give u free acess just incase u know na but with boxers u can easily do an sharp sharp and in the other hand u can use ur boxer's to walk around ur area maybe u want to get something around ur street
7380  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HORRIBLE !!!!!!! on: 30-07-2010 09:58 PM
I think the man know's about the whole freakin stuff no one is dumb or a fool to read this post and will believe that the husband is not aware of this tragedy.
no matter how fat the woman his her fatness can not hide her preg 4 d dumb ass man not to be aware of his wife being pregnant
Pages:
1 ... 366 367 368 [369] 370 371 372