please oga I.G.P,thank u 4 ur ideas but don't u think we need check-point in some dangrous roads? thank u once again 4 saving us from those check point criminal poliemen...
@steve,if white dey here in naija,dey will bring war .but if ours died in their country is normal...and we africans we deon come no going back so if abroad nor contain una make una come house