Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 19-02-2012 06:13 AM
this one is uncountable times better than to be a gay abi na homosegxwal dem dey call am self . my broda abeg make u carry go na baba GOD do am 4 u. make u no mind critics just fucus on ur lyrics
2  Forum / Politics / Re: Shocking: al-Qaida declares JIHAD in Nigeria! can they succeed? on: 18-03-2010 02:41 PM
lucybaby ,  suport ur notion , divine it and let peace rain one and for all
3  Forum / Sports / Re: Super Ducks, Not Super Eagles on: 15-11-2009 08:45 AM
teeco i dey shame 4 u , he be like say u don smoke ganja and ogogor mixed with dry gin and okpa eyin
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PIGIN ENGLISH? on: 15-11-2009 08:40 AM
thats our problem in nija , most people know say there language no dey easy to lean , but them go just dey come here thye say , na igbo , yoruba hausa , abeg make all of una go sit dawn for 1 place and think una head well , say the simple trut u na just dey com here dey talk shit
5  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm addicted to washing my girlfriend's pant. Am I still ok? on: 12-02-2009 05:47 PM
lover boy to di house boy , from lover boy to house boy wat a promotion Grin
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / naija product on: 16-10-2008 05:00 PM
The federal government is sending each of us a N60, 000 rebate. If we spend that money at Shop-rite, the money goes to China. If we spend it on fuel it goes to the Arabs. If we buy a computer it will go to India. If we purchase fruit and vegetables it will go to Mexico, Honduras and Guatemala. If we purchase a good car it will go to Germany. If we purchase useless crap it will go to Taiwan and none of it will help the Nigerian economy. The only way to keep that money here at home is to spend it on Mama -put, Nkwobi, Soldier Root, Peppersoup, Opa-eyin, Jedi, Juju, Monkeytail, Isi-Ewu, Beer and Prostitutes, since these are the only products still produced in Nigeria

 
7  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHO SHOULD TAKE THE BACK SEAT WHEN YOU BOARD A BIKE? De lady or De guy on: 11-09-2008 05:27 PM
na wa 4 una oh , na the guy suppose to they the back na , abi una don 4get say women are ment to be cared for and be protected , na ladys first , i will her very well wella, i mean i will hold something from the backside , u no understand !
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT DO YOU THINKING DATING A WHITE LADY!!!! on: 11-09-2008 05:17 PM
abeg make una  leav that level , love no get colour, if u feel say na bloack or white show u true love abeg my borther and my sister out there dont exitate to grab it , becouse true love is hard to come by
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PIGIN ENGLISH? on: 11-09-2008 05:03 PM
omo make una leav dat thing jo , make we start with pidging abeg , na the only solution be that
no language easy oh
ok make we start with igbira
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 10 Nigerians Sentenced to Death in Indonesia...... 50 on death roll!! on: 11-09-2008 05:00 PM
i dont really no wat to say , but i still wonder why naija guys cant jus try to keep this country reputation , u cannot , many innocent nigerian ve been deported for  nothing becouse of some useless greedy fellows that wants to make money , we should try and do something about way of thinking , i mean should nigerians alowsy thinking of doing something that they know is agains the law of a country and at the end they will be begging for mercy where there is no mercy , some are not even ready to change even if they get perdon
Pages: