My love huh?
I talk am say ur own don pafuka dis boi
Psn wey sleep for my chest here
Come, where u dey yesterday wen dem dey pack mad pple for road go yaba left?
Hehehe u don sabi their tipper hun
Shebi u don well why u con tear race wen their tipper dey pass?
Na you them go carry go yaba right, ExpertStupid.