Show Posts
Pages:
1 ... 1098 1099 1100 [1101]
22001  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DOCTORS:What they say...... on: 1-10-2010 04:08 AM
this one na joke?Huh?Huh?
22002  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Guilty Concience on: 1-10-2010 04:01 AM
The joke too dry joooooooo!
22003  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / The mad man on: 1-10-2010 03:33 AM
Two friends see one mad man dey near one river dey shout nineteen! nineteen!! nineteen!!! nineteen!!!!. So dem come dey wonder wetin make am dey shout nineteen! nineteen!! nineteen!!!. One of the friend say make him go but the other one say no! make him no go. After 2 mins, one small boy wan com go ask the mad man wetin dey make am shout, na so the mad man carry am throw inside the river. as him throw am inside, him com dey shout twenty! twenty!! twenty!!! twenty!!!!. so as those two friends hear twenty, them com pick race dey run go house.
Pages:
1 ... 1098 1099 1100 [1101]