Oga Mi, na lie lie advice they thye give u ooo. abeg go church ask God to give u ur own body n bone partner becos beauty queen na hell fire oo i dey talk from experience cos i don divorse my exwife wey be miss 9ja 2008.
UNA DON TRY OOO OK, HEAR MY OWN RAP. AS I WAKA DEY GO CHURCH I SAW A PICK UP VAN INSIDE WAS FULL OF SHITS NOT SHITS BUT BOKO PITS I CRIED,,ABBA GOD ARE THEY GONA BLOW THEIR PIT SHITS LIKE BALL BOMB ALAS IT WASNT FUN COS OFF IT WENT AND BOOM I STOOD AWAKE COS IT WAS ALL A DREAM BUT I GOT MY SYSTEM CONECTED TO MY NAIJA PALS FORUM TO ALL D NIGGAS
Re: NOT AGAIN!! Photo Of Ghanaian Musician, Raquel Performing Without Wearing Pants « posted : March 05, 2012, 03:31:05 PM (8 hrs ago) » Reply with quote i wonder what is really wrong with our female this days.....what happens to panties? am sure they will start going naked on the street very soon...mtchewwww