wow! dats a good move, pls Emma pls find a place in ur heart to forgive Emeka cos the Igbos does not like divorce OK. if u know u wanna divorce pls in ur next generation marry those pple wey dey put plenty oil & pepper for soup ok ...them no dey waste time for dat area
Ojukwu divorce him first and second wife, Late senator Chukwumerije divorced his first wife princess Iweka, abeg ofuaku no b palm oil? una dey cook am chop. Una no like pepper people like am una dey vex so people must follow una own abi? yeye dey smell.